Crédits
INTERPRÉTATION
Aceseason
Interprète
Mannifestt
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Emmanuel Akara
Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Ghost tunes
Production
Oskar Igoniwari
Production
Paroles
I know this my time
Many days don pass and by
But Oluwa dey my side
Enemies cannot hold me down
I will give my all to Jah
Wetin I bring come this life ?
Mo ti da gburo won mi sha
(I have stopped listening to them sha)
Economy no go stop me sha
Uh uh uh
Bridge
When I ..
When I de condition man Dey pray make e better o
Free me now
With any matter o
Me no want disturbing no go hinder o
No go hinder oh
As I Dey face the things wey Dey good for my mental
No worry me oh
kin o nfe pano oh
(What do you want)
Me go practically decimate them decimate them
Anybody wey sleep on me tell them to wake up o
As you can see I’m not joking my future go over set o
Anybody wey sleep on me tell them to wake up o
As you can see I’m not joking my future go over set o
Hook
penkelemesi don Dey waka dribble
I Remember firstly was singing in my bathroom
I Dey realize uh uh
My music sweet like Fanta
Koni ba ti gani sup
(No matter what happens)
Make I be the man of the year !!
Miracles signs go Dey follow !!
Ah ah my time
Many days don pass and by
But Oluwa dey my side
Enemies cannot hold me down
I will give my all to Jah
Wetin I bring come this life ?
Mo ti da gburo won mi sha
(I have stopped listening to them sha)
Economy no fit stop me sha
Uh uh uh
Back to bridge
When I ..
When I de condition man Dey pray make e better o
Free me now
With any matter o
Me no want disturbing no go hinder o
No go hinder oh
As I Dey face the things wey Dey good for my mental
No worry me oh
kin o nfe pano oh
(What do you want)
Me go practically decimate them decimate them
Anybody wey sleep on me tell them to wake up o
As you can see I’m not joking my future go over set o
Anybody wey sleep on me tell them to wake up o
As you can see I’m not joking my future go over set o
Written by: Emmanuel Akara

