Crédits

INTERPRÉTATION
Waveboy
Waveboy
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Segun Dipeolu
Segun Dipeolu
Composition

Paroles

Yeah!
I’ve got a limited days but a million things to do
Is not like I don’t have time for you
Boy tell me wetin man go do
(uuu)
Don’t wanna spend my days regretting my decisions
I know sey tomorrow self e no sure
Oriyen fe jamini nishan
My ambition
I know sey people like to talk o
But I dey steady steady carry my cross oh
I getti many passengers in my bus o
Gat me rolling my ganja
Hmmm
Maybe you thinking that I move slow
Remember we getti different kinda hustle
As long as money no finish for my purse oh
That’s the only dat matters yeh
But i understand
So If you wanna go u oh
Me I nogo beg you oh
So ronu kotojejumio
Woju koto pitu oh
No coming more back
Baby you know I love you
Doesn’t mean I’ll die for you
Ode mope mio gbadun
Na love u make me gentle
 
Now I’m
Running my race
I’m running my race
I’m running my race
Sorry I’m late
But no more debate
I’m taking place now
I’m on my way up
I’m on my way up
I’m on my way up
Going on a vacation
Getting my pays
It is what I was made for
Me I no want stress for my life
Me I no dey pressure ur life
So make Nobody pressure my life
Yeah I know it’s summer time
No come dey disturb my line
Me I just won chop my life
Gbomo meji for d night
I know sey people like to talk o
But I dey steady steady carry my cross oh
I getti many passengers in my bus o
Gat me rolling my ganja
Maybe you thinking that I move slow
Remember we getti different kinda hustle
As long as money no finish for my purse oh
That’s the only dat matters
But i understand
So If you wanna go u oh
Me I nogo beg you oh
So ronu kotojejumio
Woju koto pitu oh
(Hausa loni tuwo o)
No coming more back
Baby you know I love you
Doesn’t mean I’ll die for you
Ode mope mio gbadun
Na love u make me gentle
 
Now I’m
Running my race
I’m running my race
I’m running my race
Sorry I’m late
But no more debate
I’m taking place now
I’m on my way up
I’m on my way up
I’m on my way up
Going on a vacation
Getting my pays
It is what I was made for
Written by: Segun Dipeolu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...