album cover
Julius Malema
8
Afro-Beat
Julius Malema est sorti le 30 janvier 2025 par PAN AFRICAN LIFESTYLE INC. dans le cadre de l'album Julius Malema - Single
album cover
Date de sortie30 janvier 2025
LabelPAN AFRICAN LIFESTYLE INC.
LangueEnglish
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie
BPM117

Crédits

INTERPRÉTATION
Manny Bope
Manny Bope
Chœurs
COMPOSITION ET PAROLES
Emmanuel Bope
Emmanuel Bope
Paroles/Composition
Solange Bope
Solange Bope
Paroles/Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Emmanuel Bope
Emmanuel Bope
Production déléguée
Solange Bope
Solange Bope
Production déléguée

Paroles

Di one we know is Julius
No Brutus
Come refine the brut with us
Cut Caesar we fi talk Malema
Juju na Western dilemma
E get that fighting spirit
Innit
Talkin' Julius
Yeah, we ruthless
Traitors, toothless
Dem don betray Africa
Talk white grammatica
Salut di Pan-African trifecta
The blood na red
The people black
The wealth na green
We said what we said
We dey collect it all back
You sabi wetin I mean
Hmmmm
One Africa united
Diaspora dey invited
Afro-Caribbean unity
Forward movement trajectory
We dey talk with verbal artistry
The message na liberty
Economic freedom fighters
Malema na big igniter
No try Juju
Warrior spirit like Shaka Zulu
Traitors don betray Africa
Talk white grammatica
Salut di Pan-African trifecta
The blood na red
The people black
The wealth na green
We said what we said
We dey collect it all back
You sabi wetin I mean
Written by: Emmanuel Bope, Solange Bope
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...