album cover
Sometimes
53
Afro-Pop
Sometimes est sorti le 30 mai 2025 par Runda dans le cadre de l'album Behind Closed Doors
album cover
Date de sortie30 mai 2025
LabelRunda
LangueEnglish
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie
BPM146

Clip vidéo

Clip vidéo

Crédits

INTERPRÉTATION
Runda
Runda
Voix principales
COMPOSITION ET PAROLES
Olorunda Oluwapelumi
Olorunda Oluwapelumi
Paroles/Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Graham BMG
Graham BMG
Production
SWAPS
SWAPS
Ingénierie

Paroles

[Verse 1]
012 for Agege
Sometimes I wonder why mama no fit take it
Selling drugs for my hood till we make it yeah
But the raba still no save us
Na why we change from down to Abule Egba
Awọn to mọ history, wọn fẹ ṣa mi lẹgba
But I be trapping since lẹgba
Ọmọ to ma ri mi, ṣo ma ṣa mi later
[Chorus]
Ọmọpẹ start to dey vex
Ọmọpe start to dey trend
See the S on my chest
Vvs on my neck
Dem never understand how the boy take dey flex on em
Ọmọpẹ no too dey stress
Living life cos I'm blessed in the rhythm of my mind
[Refrain]
Ọrọ to ba wu wọ ni k'ọn sọ
Ọrọ to ba wu wọ ni k'ọn sọ
Ahn ahn
Ọrọ to ba wu wọ ni k'ọn sọ
Ọrọ to ba wu wọ ni k'ọn sọ
Ahn ahn, ouu
Dem fit talk
Wetin concern them yah
Ọrọ to ba wu wọ ni k'ọn sọ
Ọrọ to ba wu wọ ni k'ọn sọ
[Verse 2]
Who carry my cloth?
Na You create the beast wey dey unfold o
After the rain comes the cold
Sun go still shine, make you dey loook (Make you dey look)
On code
Sapele water no be pito
Mi o le parọ, oju mi le gan-an
Took my loss, stepped the street and f**k the pressure
Melo ni mo fẹ sọ
[Chorus]
Ọmọpẹ start to dey vex
Ọmọpe start to dey trend
See the S on my chest
Vvs on my neck
Dem never understand how the boy take dey flex on em
Ọmọpẹ no too dey stress
Living life cos I'm blessed in the rhythm of my mind
[Refrain]
Ọrọ to ba wu wọ ni k'ọn sọ
Ọrọ to ba wu wọ ni k'ọn sọ
Ahn ahn
Ọrọ to ba wu wọ ni k'ọn sọ
Ọrọ to ba wu wọ ni k'ọn sọ
Ouu ouu, ouu ouu, nah nah
Dem fit talk
Wetin concern them yah
Ọrọ to ba wu wọ ni k'ọn sọ
Ọrọ to ba wu wọ ni k'ọn sọ
[Outro]
Ouu ouu, ah ah
Ouu ouu, ah ah
Dem fit talk wetin concern them
Woah oh
Ọrọ wọn ko kan mi
Ko kan mi, ko kan mi o
Rundy baby yeah eh
Written by: Olorunda Oluwapelumi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...