album cover

Igbase

3 483Music2025
album cover
Igbase est sorti le 3 mai 2025 par Cyrate dans le cadre de l'album Igbase - Single
Date de sortie3 mai 2025
LabelCyrate
LangueEnglish
BPM110
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie

Paroles

Verse 1
I don run go school
Yahoo self need book
I order for two
Your babe dey my room
No be shu pa ru
I just dey the mood
Epkoma girls are rud
AAU boys are good
Sandra dey my room
She say make i shift
She dey choop my food
Give her doggy too
Unti say i guide
I enter my hood
Order one or two
Waiter break azu
Wahala
Chorus
Egbese
Ewoooooo
Waiter enter egbese
Shé bie shé bebe
Egbese
Ewooooooo
Waiter enter egbese
Shé bie shé bebe
Egbese
Ewoooooo
Waiter enter egbese
Shé bie shé bebe
Egbese
Ewooooooo
Waiter enter egbese
Shé bie shé bebe
Verse 2
Maintain your steeze
No mean say
Make you stingy
SR no dey rain again
1 million no dey last again
Na your dream car
Men take dey play
Unto say too much funds dey
I order for one, i order for two
Na so waiter break azu
Chorus
Egbese
Ewoooooo
Waiter enter egbese
Shé bie shé bebe
Egbese
Ewooooooo
Waiter enter egbese
Shé bie shé bebe
Egbese
Ewoooooo
Waiter enter egbese
Shé bie shé bebe
Egbese
Ewooooooo
Waiter enter egbese
Shé bie shé bebe
Written by: Anavhe Meshack

Pied de page Shazam

Choisir la langue:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Suivez-nous

Loading...