album cover

Everything

397 071Music2024
album cover
00:00
00:05
00:10
00:15
00:30
00:45
00:50
01:05
01:20
01:25
01:45
01:55
02:00
02:20
02:40
00:00
02:47
7 derniers jours
Everything a été découvert le plus fréquemment à environ 30 secondes après le début de du titre au cours de la semaine dernière

Clip vidéo

Clip vidéo

Paroles

[Intro]
Every, every
Everything for you
(Another world)
Yeah
Every, every
Everything dey for you
[Verse 1]
Abegi, make you do me, do me, do me, do me
Make e your own pass Paul and Peter, oh
Monalisa oh
Make I kneel down dey start dey shout mímọ, eh
Make I see now
Me, I no carry Japanese for my eye
So, make you show me something wey go do me strong thing
[PreChorus]
No, make you do me things wey go make e bad man shout gbe mi débẹ
(Shout gbe mi débẹ)
You dey do the things wey go make Alaba come be like trade fair
(Come be like trade fair)
O girlie, do me things wey go make me shout ebelebe, ah
She no need e visa to carry me trabaye, oh (Trabaye, oh)
[Chorus]
Every, every, everything for you
Enemies, enemies, enemies dey for you
Only me, only me, only me cover you
Every, every, everything dey for you
[Verse 2]
I keep it on check
She was a bad-bad, nevertheless
Calling it quits now, baby, I'm a wreck
Wreck, wreck, wreck, wreck
Needless to say, I keep it on check
She was a bad-bad, nevertheless
Calling it quits now, baby, I'm a wreck, wreck, wreck
[PreChorus]
Oh, make you do me things wey go make e bad man shout gbe mi débẹ
(Shout gbe mi débẹ)
You dey do the things wey go make Alaba come be like trade fare
(Come be like trade fare)
O girlie, do me things wey go make me shout ebelebe, ah
She no need e visa to carry me trabaye, oh (Trabaye, oh)
[Chorus]
Every, every, everything for you
Enemies, enemies, enemies dey for you
Only me, only me, only me cover you
Every, every, everything dey for you
[Outro]
Every, every (Ob'), everything dey for you
You don't wanna be alone
And you'll be left in the dust
Unless I stuck by you
You're the sunflower
(You're the sunflower)
Written by: Anthony Ebuka Victor, Austin Post, Carl Rosen, Carter Lang, Chuma Hoodini Nwokike, Khalif Brown, Louis Bell, Marcel Akunwata, Oluseni Oyinlola, Temitope Salami, William Walsh

Pied de page Shazam

Choisir la langue:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Suivez-nous

Loading...