album cover
Allow
1
Afro-Beat
Allow est sorti le 31 octobre 2025 par AfroSundown Records dans le cadre de l'album Momentum - EP
album cover
Date de sortie31 octobre 2025
LabelAfroSundown Records
LanguageEnglish
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie
BPM115

Crédits

INTERPRÉTATION
Pop Theo
Pop Theo
Harmonies vocales
COMPOSITION ET PAROLES
Mathias bassey
Mathias bassey
Paroles/Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Wic3idess
Wic3idess
Ingénierie de mastérisation

Paroles

Pop Theo
Ye ye
Dem know
Dem know
Dem know
Dem know
Dem know
One work money boss money boss
From Naija to London for vacation
Money de money de
Me and my **** boil
I getti girl for Ghana
She de do me something
Wahlie no lie
I like your mata me I want die here
Is allowed
Flexing in a club
Is allowed
I wake up I dey thank Allah
My **** them salute
When de see my bank alert
Ha is allowed
Order us oscroh is allow
With the thing wey no allow ye ye
Is allowed
Flexing in a club
Is allowed
I wake up I dey thank Allah
My **** them salute
When de see my bank alert
Ha is allowed
Order us oscroh is allow
With the thing wey no allow
Thing wey no allow
Aroma ginger me confirm me jor
Money too long you dey confirm me jor iya
Shey you wanna follow me vibe here
Shey you wanna follow me vibe
Ginger me confirm I like this your body
Me no fit leave you baby calm down
Make I see this your bom bom
Manage shake for me money Dey
Is allowed
Flexing in a club is allowed
I wake up I dey thank Allah
My **** them salute
When de see my bank alert
Ha is allowed
Order us oscroh is allow
With the thing wey no allow ha
Is allowed
Flexing in a club is allowed
I wake up I dey thank Allah
My **** them salute
When de see my bank alert
Ha is allowed
Order us oscroh is allow
With the thing wey no allow
Thing we no allow
Written by: Mathias bassey
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...