album cover
Win
73
Music
Win est sorti le 12 décembre 2025 par Blue Empire / Bhang Music Ent dans le cadre de l'album Win - Single
album cover
Date de sortie12 décembre 2025
LabelBlue Empire / Bhang Music Ent
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie
BPM111

Clip vidéo

Clip vidéo

Crédits

COMPOSITION ET PAROLES
Tolulope Ajayi
Tolulope Ajayi
Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Fancybeats
Fancybeats
Production

Paroles

Win
Intro : ololololo, Serimakaburi
Classical Boy
Verse 1
Turn up the speaker
Play me the Conga
Knack am like Terry G Apako
We taking over
Dem no believe am
Small small we dey Give them Tansho
Hook:
All we do is win
No matter what they say or do
I Dey see am for my dreams
The designer wey I wear from my head to toe
If you check am say na Orijo
Chorus:
Je ka jor ma jo galala
(Jo galala)
Working from Lagos go Taraba
( Go taraba)
Dem bin dey use me do awada
Ayewada
Ogaranya, Dem Won Follow My Ladder
Verse 2:
I’m dripping Confetti
Sipping my Casami
I’m the new identity
They know me already
Try shoot me odeshi
Still breaking defenses
I go make you trabaye
Follow me go
Let’s go
Hook:
All we do is win
No matter what they say or do
I Dey see am for my dreams
The designer wey I wear from my head to toe
If you check am say na Orijo
Chorus:
Je ka jor ma jo galala
(Jo galala)
Working from Lagos go Taraba
( Go taraba)
Dem bin dey use me do awada
Ayewada
Ogaranya, Dem Won Follow My Ladder
Je ka jor ma jo galala
(Jo galala)
Working from Lagos go Taraba
( Go taraba)
Dem bin dey use me do awada
Ayewada
Ogaranya, Dem Won Follow My Ladder
Written by: Tolulope Ajayi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...