album cover
Capless
album cover
Capless est sorti le 20 février 2026 par Independent dans le cadre de l'album Capless - Single
Date de sortie20 février 2026
LabelIndependent
LangueEnglish
BPM119
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie

Paroles

Me i no dey talk too much i capless
Plenty craze na madness
Just dey wait my God sent
Make e take away all the stress
I no fit promise wetin i no get
Mabinu boya make you no vex
Boya make you no vex
Good bad boy me i no too like stress
Ive been chilling hisense
Jiggy no wan digress
Na who no wan buy benz
Don't show me crazy
Show me love
Never be like judas
Show me love
Egbami o
Kinni kan be lokan mio
Make i speak up shey kin wi o
Fagbo sori koju dirty o
Wanna be o
All to myself i wanna be o
I can see o
Motishayo but i can see o
Every beat ive been killing daadaa
Military flows for the game i be soldier
Shoja
No dey smile jiggy kala
Kanra
Ahn ahn woah woah woah woah
Dem bad man go see shege bansa
Show dem kala
Olohun wonasa
Happy for life eyan poco dancer
Whats poppin tete funmi l'answer
Written by: Hameed Muhammed kayode

Loading...