album cover
Know Me
3 060
Afro-Beat
Know Me est sorti le 16 février 2026 par BLU NATION dans le cadre de l'album Know Me - Single
album cover
Les plus populaires
7 derniers jours
00:55 - 01:00
Know Me a été découvert le plus fréquemment à environ 55 secondes après le début de du titre au cours de la semaine dernière
00:05
00:55
01:20
01:55
00:00
02:12

Paroles

Dem be sey I fuck up
Sey I foh plate
But mo lock up
Make dem shut up
Wetin I never see
see see see
Wetin dem never say
Anything wey dem like make dem talk baby, (make dem talk, make dem talk, make dem
talk)
make dem talk baby
I just talk dem ma talk, make dem talk baby
Won ni pe kin fuck off
Dem bin say I stubborn
Won ni pe mo tu rough
From top to bottom
Now they say they know me
Now they wanna know me
Now they say they know me
Now they wanna know me
Don't you ever judge me
Nobody is perfect
Bi won keni ko te carpet
They share love regardless
Lightness over darkness (Imole)
Now dem com Dey jealous
Shey because I don dey famous
Shey mo nkan to shey mi ni cyprus
Why dem wan do me bad o
Shey toripe mo bad oo
Make mama proud papilo
Omo Oba I dey on God o
Anything wey dem like make dem talk baby, (make dem talk, make dem talk, make dem
talk)
make dem talk baby
I just talk dem ma talk, make dem talk baby
Won ni pe kin fuck off
Dem bin say I stubborn
Won ni pe mo tu rough
From top to bottom
Now they say they know me
Now they wanna know me
Now they say they know me
Now they wanna know me
Ha…
Written by: Fabian Inim
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...