album cover
Remember
22 471
Afro-Beat
Remember est sorti le 31 janvier 2025 par Peeray dans le cadre de l'album Remember - Single
album cover
Date de sortie31 janvier 2025
LabelPeeray
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie
BPM80

Clip vidéo

Clip vidéo

Crédits

INTERPRÉTATION
Peeray
Peeray
Interprète
COMPOSITION ET PAROLES
Peeray
Peeray
Paroles/Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Yinx
Yinx
Production
Aje
Aje
Ingénierie

Paroles

I waka commot for home (eh!)
try to find the money
no be one day them build Rome
plenty dirty for road
me I no stop carry dey go
no be journey just come
started this P a while ago
small boy don dey old o
call my mama for phone (eh!)
tell her mama pray for me
make I no kpeme for road
she say my pikin biko
no go turn to child of the world
know the son of who you are
naso I carry my Load
oh I carry my load oh
now I don dey look woman wey get breast
I no dey hear word again I dey like nonsense
I parted ways with my gaddamn sense
oh why
 oh why
I think I lost myself
remember me
oh remember me
when nobody dey remember me
remember me oh
remember me
if I forget who I be
mama remember me
remember me oh
remember me
when nobody dey remember me
remember me oh
remember me
if I forget who I be
mama remember me
I don Dey carry okpo (eh)
I fear mama nah why me I never draw my tattoo
from bayrock to vaniti nah so so club I Dey go
no like police
avoid soldier
I dodge from mopol
no wan fall for koto
oh my head
my knees
and toes
make I no loss
I dey for road
mummy sorry
 I hope you know
no be my fault
it’s the life I chose
oh my head
my knees
and toes
Save my soul
from friends and foes
when e red
I’m on my own
no be my fault
it’s the life I chose
now I don dey look woman
wey get br**st
I Dey puff puff pass
with a clear conscience
nah goons and thugs
don become my friends
oh why oh why
I think I lost myself
remember me oh
remember me
when nobody dey remember me
remember me oh
remember me
if I forget who I be
mama remember me
remember me oh
remember me
when nobody dey remember me
remember me oh
remember me
if I forget who I be
mama remember me
Written by: Peeray
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...