album cover
Settings
17
Music
Settings est sorti le 3 avril 2026 par Soundwave Spotlight dans le cadre de l'album Settings - Single
album cover
Date de sortie3 avril 2026
LabelSoundwave Spotlight
LangueEnglish
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie
BPM93

Clip vidéo

Clip vidéo

Paroles

Tell me what you want oh my bae bae
Make you now go stutter
Cause she gat the keys to my heart uloma
Even awka made no fit make me surrender
Walahi talai Wusubulai
All your case I defend am
She Dey pray for me
Roboroborobo Samba
Make I no believe
Make I no go die for another man disease
Ofulum na Anya
na en be the way forward
I sing
I sing oooo ooo
All for my baby ooo
Na why I no fit let go
Oh baby obu ghi KA anyi na ayo
I sing
I Dey sing ooo ooo
All for my baby ooo
Na why I no fit let go
Oh baby obu ghi ka anyi na ayo
I Dey look I Dey wonder say see Settings
Make una come see Stephanie
See her mountain dews any time e be 3:30
Backa wey go fit to collect chief taincy
Tell me if you down make you follow me Dey go
I go give it to you nice no body Affi know
She Dey do the dirty whine with her biggi bongo
Imana ina ekom eko
Tell me what you want oh my bae bae
Make you now go stutter
Cause she gat the keys to my heart uloma
Even awka made no fit make me surrender
Walahi talai Wusubulai
All your case I defend am
She Dey pray for me
Roboroborobo Samba
Make I no believe
Make I no go die for another man disease
Ofulum na Anya
Na en be the way forward
I sing
I sing oooo ooo
All for my baby ooo
Na why I no fit let go
Oh baby obu ghi KA anyi na ayo
I sing
I Dey sing ooo ooo
All for my baby ooo
Na why I no fit let go
Oh baby obu ghi ka anyi na ayo
Written by: Uche Udonsi Umeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...