Clip vidéo

Paroles

eLDee the don (Hey, oh) clap una hands now me say clap una hands (eLDee) Number one, I be the champion (None of them) fit to pose any competition Emi le n le mehn, mo so fun wan (hey, oh) Clap una hands now me say clap una hands (eLDee) Number one, I be the champion (None of them) fit to pose any competition Emi le n le mehn, jen fi ye wan It goes one for the rhyme and two for the show Three tuale as I collect my doe Eh, I follow say make una shake body Anytime I come again una go wan judi (Omase) Trybesmen e no dey sing again (E dey pain me oh) emi gan I dey feel the pain Mo de ti sun lo si Yankee, yes oh (Mi o fa gburu) pepper still rest oh Wan ni mo salo si greener pastures Eni to lenu ko ma so ohun to fe so Mo tun ti de emi de l'oga wan Eyin temi e bami ko (e ba mi ko say) (Hey, oh) clap una hands now me say clap una hands (eLDee) Number one, I be the champion (None of them) fit to pose any competition Emi le n le mehn, mo so fun wan (hey oh) Clap una hands now me say clap una hands (eLDee) Number one, I be the champion (None of them) fit to pose any competition Emi le n le mehn, jen fi ye wan Ga ni a nan zan fara da waka In mun basu wuri sai su paka Shi yaka sa muka dawo da sauti eLDee wan da bai so ubanshi Mutanen mu muka taka rawa Daga Bauchi da Jos zuwa Kaduna Da Abuja da Kano har da Kebbi Yaushe za mu tashi biyar da rabi (hey, oh) Ni ne oga pata pata Shugaban kasa kasa (hey, oh) Ni ne oga pata pata Shugaban kasa kasa (Hey, oh) clap una hands now me say clap una hands (eLDee) Number one, I be the champion (None of them) fit to pose any competition Emi le n le mehn, mo so fun wan (hey oh) Clap una hands now me say clap una hands (eLDee) Number one, I be the champion (None of them) fit to pose any competition Emi le n le mehn, jen fi ye wan (hey oh) If you're feeling me now then get up on the floor And let me take control shake something All up inna the yard, you can't disregard Now grab a hold of your partner, move something Thunderclap, thunderclap Thunderclap, thunderclap Whine ya waist, whine ya waist Whine ya waist, whine ya waist Signal the plane, signal the plane Signal the plane, signal the plane Scooby-Doo (ehn), Scooby-Doo (ehn) Scooby-Doo (ehn) Old school now Open close, open close Open close, open close Galala (eh), galala (eh) Galala (eh), bend down low (eh) Galala (eh), galala (eh) Galala (eh), galala (eh) Swo, swo, swo, swo Ebami ko say (Hey, oh) clap una hands now me say clap una hands (eLDee) Number one, I be the champion (None of them) fit to pose any competition Emi le n le mehn, mo so fun wan (hey oh) Clap una hands now me say clap una hands (eLDee) Number one, I be the champion (None of them) fit to pose any competition Emi le n le mehn, jen fi ye wan (hey oh) Omu bu Obi number one (ngwa) Omu bu Obi number one (ngwa) Enweron onye di kam (mba) Enweron onye di kam (mba) Omu bu Obi number one (gini?) Omu bu Obi number one (ngwa) Enweron onye di kam (mba) Enweron onye di kam (mba) (Hey, oh) clap una hands now me say clap una hands (eLDee) Number one, I be the champion (None of them) fit to pose any competition Emi le n le mehn, mo so fun wan (hey oh) Clap una hands now me say clap una hands (eLDee) Number one, I be the champion (None of them) fit to pose any competition Emi le n le mehn, jen fi ye wan (hey oh) Murder dem, murder dem Anytime diggi come, he come murder dem (eh?) Murder dem, murder dem Anytime diggi come, he come murder dem (yes) (Hey, oh) clap una hands now me say clap una hands (eLDee) Number one, I be the champion (None of them) fit to pose any competition Emi le n le mehn, mo so fun wan (hey oh) Hey oh
Writer(s): Sikirullahi Dabiri Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out