album cover
Single
1 077
Afro-Beat
Single est sorti le 10 juillet 2026 par El Tonio dans le cadre de l'album Single - Single
album cover
Les plus populaires
7 derniers jours
00:10 - 00:15
Single a été découvert le plus fréquemment à environ 10 secondes après le début de du titre au cours de la semaine dernière
00:00
00:10
00:30
01:00
01:35
00:00
02:26

Clip vidéo

Clip vidéo

Crédits

INTERPRÉTATION
El Tonio
El Tonio
Interprète
Onyejiaka Anthony
Onyejiaka Anthony
Chant
COMPOSITION ET PAROLES
Onyejiaka Anthony
Onyejiaka Anthony
Paroles/Composition
PRODUCTION ET INGÉNIERIE
Marvine
Marvine
Production

Paroles

Big nyash Dey, big bwees Dey but for your body na belle be biggest For my baby wetin be one bag of rice wey she go finish in just Five minutes She don chop, now I Dey chop next thing you hear (baby gimme) abeg make I chop In peace
Early morning breakfast two of us looks like we Dey hold feast for the whole City Now let’s go out to eat, let’s go on a date She ordering ten takeaways (And I’ll be having this, this, this and this) This and this like say na you go pay
Make I even ask 2+2 (12) ye mogbe
See human being wey I Dey date
(What kind of embarrassment is this, abeg I am out of here)
So like this you dey vex (Ope oo) Joy joy joy In my heart is ringing I Dey jolly sing hallelujah cos Jennifer don leave me Joy joy joy in my heart is ringing I Dey jolly sing hallelujah cos Jennifer don leave me I no Dey take care of my self again on top this girl I don spend almost all my raba
Eat a lot no result Abi your stomach get food absorbing vibranium Mrs t challa I work but any food I wan put for table she go say (make it quadruple or Nada)
Na why me ask you 2+2 because all these food dey enter empty medulla oblongata Now she Dey furious Went inside start to Dey pack up
Saw this and me like baby what’s up (Mtcheeww) was her response Me asked again for the second (It is over between us we done) Oh baby please don’t go
Me Dey beg am her head dey swell up
For my mind Dey sing praising the Lord (Oga I’ve had enough)
Of all my food? Sure Yes of course Jenny vex , walked out, slamming the door Now I’m feeling Joy joy joy in my heart is ringing I Dey jolly sing hallelujah cos Jennifer don leave me Joy joy joy in my heart is ringing I Dey jolly sing hallelujah cos Jennifer don leave me
Written by: Onyejiaka Anthony
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...