album cover

update

80Hip-Hop/Rap2026
album cover
update est sorti le 9 août 2026 par YVLOH dans le cadre de l'album WHO IS TOPSKI - EP
Date de sortie9 août 2026
LabelYVLOH
LangueEnglish
BPM82
Qualité mélodique
Acoustique
Valence
Dansabilité
Énergie

Paroles

Yeah yeah yeah
Ma Chana
Boy wey ei start Naha?
Geng di boydem
You dan ndem if you go remain for koh
We be dan comot coh we di falla doh
Ei pass for some mbout ei long on her way to me
Ei feel say eidey wise I catcham impregnate yi
Bato okrika from mobil to sonac street
Just for raise revenue mendem sabi me
Mbom onva falla le doh
Boydem for Bomono we di go we na go
If you want dey witti we abeg tori we
We no dey for that one foot out then one foot in
As you don enter it ain't no exit
So you di fool na yourself you nodi fool we
I dey off somethings you nofit believe me
Man di wukop for sharp from sleep fall back for sleep
Man di check only for check soteh skin weak ei
Eidi hot na time wey you can't do nun about it
Kind kind question for God no man answer yi
But I thank God for the pain I nofit complain still
You see this life all na programming
Nothing nodey wey man fit tori me
Even when I fall I go rise again
I promise you they don't feel this fire in my veins
You asked for the boss I no hesitate
Overly wind from Ski go broke ya wind vane
You dan ndem if you go remain for koh
We be dan comot coh we di falla doh
Ei pass for some mbout ei long on her way to me
Ei feel say eidey wise I catcham impregnate yi
Bato okrika from Mobil to sonac street
Just for raise revenue mendem sabi me
Mbom onva falla les doh
Boydem for Bomono we di go we na go
Geng Geng wey Huh huh huh SKI
Written by: TOPSKI MAC JU

Pied de page Shazam

Choisir la langue:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Suivez-nous

Loading...