Clip vidéo

Clip vidéo

Crédits

Paroles

[Intro]
(Mavins
Mav-Mavins)
[Verse 1]
Eh
Dorobucci
Don dorobucci
Doro Jazzy, eh
Doro boss
Doro big
You know sey doro heavy
Doro skillful
You know sey doro bloody, ehen
Doro get the biggest label wey you know, of course
Doro frosh pass anybody wey doro meet
Doro gather pass anybody for the gathering
Doro get money pass everybody here
[Chorus]
Oya doro, dorobucci o
Doro, dorobucci o yeh
Doro, doro, dorobucci, mama mmoo
Doro, dorobucci, bo nye be o
[Verse 2]
Doro fresh, ahh (Nkwanu)
Doro big, ehh (Nkwanu, nkwanu)
Doro flashy (Oh yeh)
Doro classy
Doro fine pass anybody wey doro see, Doro
Doro get pass anybody wey doro meet e o
[Verse 3]
Doro na diva (Doro)
Doro na Tiwa
Doro na leader (Doro)
Follow the leader (Doro)
Doro, doro, Do-Do-Doro
Doro is bigger (Doro)
Doro is higher
Follow the ladder (Doro)
So follow the ladder (Doro)
Doro get liver, she no dey tire
[Verse 4]
Doro hot (ah-ah)
Doro eminado (eh-yeh)
Doro fine
Do-do-dorobucci, ah-ah
Doro me
Doro you
Doro Mavin, we the baddest crew
[Verse 5]
Mmm, Doro suuru (ah-ha)
Doro lere (eh-ha)
Doro grab (ah-ha)
Doro carry (ah-ha)
Doro fast pass anybody wey don dey fast before
Doro sweep pass anybody wey doro jam ehen
Doro hammer (ah-heh)
Doro pako (oh-oh)
Doro knack pass carpenter wey don dey knack before
Doro Ronaldo (ah-ha-ah-ah)
Doro Messi (yeh-eh-eh-eh)
Doro dribble anybody wey try to mark doro
[Verse 6]
Doro, Doro
African Prince, Doro
See Doro dey make all the girls dey feel robo robo
Doro o
Doro catchi anybody wey Doro fish Doro
Doro chopi anybody wey Doro beef Doro
Doro mega (ah-ha)
Doro super (oh-oh)
Doro star
Doro mega super star o
Doro catchi anybody wey Doro fish Doro
Doro chopi anybody wey Doro beef Doro
[Verse 7]
Doro bad (Doro)
Double-0 7 (Doro)
Doro na Yaro (Doro)
Wey gettin money (Doro)
Doro like for do anything wey Doro like for do
Me- nobody try Doro, ahi, Dorobucci o
Doro bad (Doro)
Double-0 7 (Doro)
Doro na Yaro (Doro)
Wey gettin money (Doro)
Doro like for do anything wey Doro like for do (Doro)
Me- nobody try Doro, ahi, Dorobucci o
[Verse 8]
Doro is a cheerful giver
Doro is a kind of boss, eh
A kind of boss
Doro is a money spender
Doro too dey floss
Too dey floss o
Anywhere wey doro dey
You know sey wahala dey
Kalas dey
Cos Doro gallant eh
Anywhere wey doro dey
Wahala dey
Kalas Dey
Cos Doro gallant o
[Verse 9]
Omo'ba
Doro money
Doro baller
Doro popping
Doro naughty
Doro fly pass anybody wey dey the plane ehen
Doro ball pass anybody wey dey the pitch yeh
[Chorus]
Oya Doro, Dorobucci o
Doro, Dorobucci o yeh
Doro fly pass anybody wey doro meet
Doro can pass anybody
Doro, Doro
[Verse 10]
Doro Biggie
Oya, Doro Street
Nkwanu
Doro
Doro Chuck Norris
Written by: Ayoleyi Hanniel Solomon, Charles Ezenwa Enebeli, Korede Bello, Michael Collins Ajereh, Salma Hadiza Blell, Sidney Esiri, Tiwatope Omolara Savage
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...