गाने

O-M-G (P-P-P P-Square) Oh my God o Oh my God o Dem dey dey speculate Oya free me now When we come around We dey shut dem city down We dey rock and boogie down We dey pop champagne and we no dey drown o, eh Why you dey dey frown? Why you dey frown when we dey your town? Why e be say you no dey look around? Then you go know say no be mouth o, eh Oh my God o (oh my God o) Dem say we dey jazz o (dem say we dey jazz o) Some people dey mad o Say na juju we dey add o (we dey add o) Na the collabo wey we dey do with our God o Na Him dey yakata the work o No be today (no be today) Dem dey high (dey high), like Ray Charles (Ray Charles) Some of dem dey wonder, like Stevie Wonder How we take climb (take climb) No be man o (no be man o) Na God, eh (na God, eh) Free me now Oya make you free me (free me, free me) Be yourself, you can never be me (omo na God o) Oya make you free me (oya make you free me, free me) Be yourself, you can never be me (omo na God o) Why you dey analyze? (Analyze) Why you dey vex and criticize? (Criticize) Na my time I dey utilize (utilize) Wey dey make my account to dey high rise (high rise) If you sit down there dey look o Your bank alert go dey minimize o And if you wan wear my shoes o Ngwanu, check am out o, whether na your size o, eh Oh my God o (oh my God o) Dem say we dey jazz o (dem say we dey jazz o) Some people dey mad o Say na juju we dey add o (we dey add o) Na the collabo wey we dey do with our God o Na Him dey yakata the work o No be today (no be today) Dem dey high (dey high), like Ray Charles (Ray Charles) Some of dem dey wonder, like Stevie Wonder How we take climb (take climb) No be man o (no be man o) Na God, eh (na God, eh) Free me now Oya make you free me (free me, free me) Be yourself, you can never be me (omo na God o) Oya make you free me (oya make you free me, free me) Be yourself, you can never be me (omo na God o) Oh my God o Oh my God o Dem dey dey speculate Oya free me now Oh my God o Oh my God o Dem dey dey speculate Dem dey high (dey high), like Ray Charles (like Ray Charles) Some of dem dey wonder, like Stevie Wonder How we take climb (take climb) No be man o (no be man o) Na God, eh (na God, na God, eh) Free me now Oya make you free me (free me, free me) Be yourself, you can never be me (omo na God o) Oya make you free me (oya make you free me, free me) Be yourself, you can never be me (omo na God o)
Writer(s): Peter Okoye, Paul Okoye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out