म्यूज़िक वीडियो

Raba (feat. Kiss Daniel & Sugarboy)
{artistName} द्वारा {trackName} संगीत वीडियो देखें

में प्रस्तुत

DJ Shabsy के शीर्ष गीत

गाने

Ook Omo na me as i dey here O na na na Omoge my raba is near O na na na In love with your body I am, say i'm in love with your body o Eh oh oh Lotori mi lo je gbese eh Lotori mi lo je gbese eh Lo je gbese oh Lotori mi lo je gbese chai... eh eh Lo je gbese oh Lotori mi lo je gbese eh Lo je gbese oh 1 – sugarboy Jen koba wan Rastaman burst pon another one Bands be the motto gabadaya Sugarboy sweet like agbalumo Na dem na know Mr lover, lover no business if no raba raba Mr sugar sugar Akwaibom g wey dey scatter scatter Boss fi di hit feel the heat feel the beat Anytime couby drop put that ish on repeat Dj shabsy for the street no be beans The girls wan chop big thing on repeat You believe me Pretty girls dem them want to deceive me Emperor geezy See let them know that we run the city Omo na me as i dey here Oh na na na Omoge my raba is near Oh na na na In love with your body I am, say i'm in love with your body o Eh oh oh – Kiss daniel Lotori mi lo je gbese e Buy ferragamo, i go pay Lotori mi lo je gbese e If you like you buy monapo, i go pay Lotori mi lo je gbese e The night is yours, but then i go pay Lotori mi lo je gbese e It's me and you anything you want, i go pay 2 – kiss daniel Omo omo tell me whose farther than Tell me whose wacker than me Omo i kick off the show 2014 Scatter all of dem put together chai Say i too dey mess with the same sound No too dey worry me no dey famba I too dey kana with the songs i dey push out Mo sare shey 3 hits Dem girls dem loose oh Dem eye dey too so Sugarboy fire, me i thunder one Shabsy lo fa collabo won yan Craze dey worry them Bo ya le mo pe moti yo Shame dey worry them Bo ya le mo danny on the low oh Omo na me as i dey here O na na na Omoge my raba is near O na na na In love with your body o... oh na Say i'm in love with this body Eh eh oh oh oh Lotori mi lo je gbese e Lotori mi lo je gbese e Lo je gbese oh Lotori mi lo je gbese e Lo je gbese oh Lotori mi lo je gbese e Lo je gbese oh Outro Boy kiss Dj shabsy, sugarboy ye eh G-worldwide Ha ha ha Black card in my pocket Bill ain't a problem Forever dope Forever dope
Writer(s): Charles Ugochukwu Akwuba, Akan-imoh Felix Umoren Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out