म्यूज़िक वीडियो

में प्रस्तुत

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Oxlade
Oxlade
Vocals
Moelogo
Moelogo
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olaitan Abdulrahman Ikuforiji
Olaitan Abdulrahman Ikuforiji
Songwriter
Mohammed Animashaun
Mohammed Animashaun
Songwriter
Emmanuel Nwachukwu Ejidike
Emmanuel Nwachukwu Ejidike
Composer
Akano Samuel Wisdom
Akano Samuel Wisdom
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Echo the Guru
Echo the Guru
Producer

गाने

Small boy, from the ghetto wey dey try make some money Young boy, wey dey talk say e no go lead to nothing Small boy, for the hood wey dey talk say him brain no correct But as you see the boy dey grow Only if they knew say the boy go blow Only if they knew he go shut down show Them for no reason am bad Them for no try talk am like that Them for no try bring am down But wetin dem forget be say- Tables turn oh E fit be your turn today, tomorrow make e be my turn oh, oh yeah Omo no loose guard oh Omo boy no reason am 'Cause no one knows tomorrow No one knows tomorrow Just be doing good Oh, doing good 'Cause good na him be koko Doing good Biko, just do good Oh, do good (Good na the koko, doing good) Do you believe in karma? (Karma, karma) Aiye a'kama, aiye to'to Do you believe in karma? (Karma, karma) (Aiye to'to, Logo) I remember then When I no get anything but I get talent Yes, I get talent Shey you remember then? When boy no chop, no money Shey l'on fi mi gba le Now they need my talent oh Kekere latin mo Oba o Olorun ni mo ola o Awon to so pe aoni de be Se ni olayiwola People talk and laugh when you can't do But when God blesses you, they forget oh That tables turn oh E fit be your turn today, tomorrow make e be my turn oh, oh yeah Omo no loose guard oh Omo boy no reason am 'Cause no one knows tomorrow No one knows tomorrow Just be doing good Oh, doing good 'Cause good na him be koko Doing good Biko, just do good Oh, do good (Good na the koko, doing good) Hello Olaitan mi Bawo ni nkan nbe yen o? Shey nkan lo dede? Oloun a wa pelu e Wa se ori re Gbogbo ise to'n da wole, ayo ori si re Gbogbo ona o toh so pe o fe blow, ni oruko Jesu, o blow Gbogbo oju gbogbo ile lo ri ogo re Mi o ni ro'go o'sunku Olo'go oro Mi o ni ro'go osupa Gbogbo oju lo'ma ri ogo Oloun ninu aiye e O de ni si te o O ni si irin O ni kegbe ide irawo re E'yo to, owo aiye o de ni le gbo mo le
Writer(s): Muhamod Basit Abiola Isola Animashaun, Akano Samuel Wisdom, Ikoforiji Abulrahman Olaitan, Emmanuel Nwachukwu Ejidike Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out