album cover
Codedly
album cover
Codedly 30 अक्टूबर 2020 को 1094622 Records DK2 द्वारा एल्बम Codedly - Single के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
एल्बमCodedly - Single
Released30 अक्टूबर 2020
लेबल1094622 Records DK2
भाषाएंEnglish
BPM107
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा

गाने

I swear the girl badder she badder than them
Anything she wanting she get
Even if she wan buy the benz o
Shebi na me sing designers
I give it to you and you like that
I see you they rock your designers
Make I spend this money money all day o
On top your body body baby o
I know you want to chop my money o
I get am plenty plenty baby o
I swear the girl badder she badder than them
Anything she wanting she get
Even if she wan buy the benz o
Badder she badder than them
Anything she wanting she get
Even if she wan buy the benz
I give it to her codedly codedly o
Make e no tell person o
Make e no tell person o
Codedly codedly o
Make e no tell person o
Make e no tell person o
Codedly codedly
Make e no tell person o
Make e no tell person o
Codedly codedly o
Make e no tell person o
Make e no tell person o
Kpakoro kpakoro kpa
Make you relax your mind and chill make you drink coda
Start to they dance to the sound if your body dey hot say my vibe e go cool you down
Ayele o ibo si oh
(I dunno i dunno i dunno i dunno)
I swear the girl badder she badder than them
Anything she wanting she get
Even if she wan buy the benz o
(Badder she badder than them)
(Anything she wanting she get)
(Even if she wan buy the benz)
I give it to her codedly codedly o
Make e no tell person o
Make e no tell person o
Codedly codedly o
Make e no tell person o
Make e no tell person o
Codedly codedly
Make e no tell person o
Make e no tell person o
Codedly codedly o
Make e no tell person o
Make e no tell person o
Written by: Obehi Victor Akhetuamhen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...