गाने

ABOH Ayiba Bless Our Dan ba dan ba o Oru me dan ba o Dan ba dan ba o Oru me dan ba o As I dey run my race Smoke kpoli I dey mind my biz Me no get time for nobody Cool jeje I dey do my thing Cuh we know say we be from potorpotor Our eyes Dem gbolo and we focus We no like gragra dolordolor We are steady chasing the edolor Fire fire Ewei pass me the lighter Make I kiss Mary Joana So me ah fi good and better Fire fire Ewei pass me the lighter Make I kiss Mary Joana So me ah fi good and better You see this life I dey live I dey pray for osondi owendi Seitorukon amadi comot your eye for my body Allow me make I live my life free like a bird I'm sorry Me coulda a love a brother man as miself buh me trust nobody When the wicked demma come Jah Jah set Dem ablaze When Dem plan against me da da lead Dem astray Tamara enawounama dey pray for Grace Oh Looord oh Lord Ca anywhere we enter they notice me Is why this boy and that girl dey jealousy But the love of me fans dey superse Say me song sweeeeet Fire fire Ewei pass me the lighter Make I kiss Mary Joana So me ah fi good and better Fire fire Ewei pass me the lighter Make I kiss Mary Joana So me ah fi good and better When me songo boom shagala All o dem stagger now Ya fi know say the beat ah from bad major Dan See the love from me fans strong kakaraka Now dem know say the boy hot and badder than all o Dem Izontubou Lizberg Pon da deck Ya fi know say me hot than the rest Only Jah Jah can curse and only him can fi bless Me ah one man mopo Lord have mercy Dan ba dan ba o Oru me dan ba o Oru me dan ba o
Writer(s): Lisbon Lizberg Awiki Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out