म्यूज़िक वीडियो

Broda Shaggi - Okoto (visualizer) ft. Zlatan Ibile
{artistName} द्वारा {trackName} संगीत वीडियो देखें

गाने

Ijo ope re da? (Ibile) Ijo ope mi re (jo'mo) Oya let hit me now Shebi you want to hit somebody (Shaggi) You will cry today, shebi you like to hurt somebody? Your body sempe-sempe, your body coolu-coolu (oh baby) Your body por-po-por (oh baby, oh baby je'omo) (yo Rexxie pon this one) All you need to do is to go down low (go down low, go down low) Shaggi ti gbe de baby carry go (carry go joor) Your body to bad like that, baby let dem know Orobo take the floor baby carry go Ah baby carry go Oya jo bi okoto, kito kito bi okoto Baby jo bi okoto (okoto), kito kito bi okoto Oya jo bi okoto, kito kito bi okoto (omalicha) Baby jo bi okoto, kito kito bi okoto (ayii, jo'mo) Wetin you want shey na money? (Shey na money?) Ileke ma ja whine for zaddy, baby (oya whine for zaddy) Just dey dance to my music We go play 'til early mo-mo Your body give me ginger Your ginger give me swagger Amaka carry poka Oh baby take cucumber oh Your body gimme ginger, e don turn me to maga Amaka carry poka Take cucumber ti you taya Oya jo bi okoto (jo-jo-jo), kito kito bi okoto Baby jo bi okoto (okoto), kito kito bi okoto Oya jo bi okoto (oh baby), kito kito bi okoto (kapaijumerimerijupaku) Baby jo bi okoto, kito kito bi okoto (astalavi, give them) Hustle lo ba lojosi mo ni pe ko si ofo Ni sin wan fe nowo ninu owo lotto Ko to le gbe owo yen wa joko le isho Ti n ba ti bo e laya wa jo bi okoto Kaka ji omo ja gba oni zanku please hit me Ka to shey ti ibi o ni pe come and kiss me (Ibile) O ni oun o like okurin ti o le se Igba ta pari merin, mo ni kuku kill me Ah, apayan, assassin (assasin), lai se basketball ki la gba de round 13? Ah, eje ti gbe mo need tonic o Mo ti ku sara bayii, o yin mi boris o Ajaluku bi bad, mu kan, olumoko, olu lovi Oni ki n she ori mo ba de eyin mo Lo ba ki gbe, o fi ere ge, ko ri weyrey ri O se lese, je'omo Oya jo bi okoto, kito kito bi okoto Baby jo bi okoto, kito kito bi okoto Oya jo bi okoto, kito kito bi okoto Baby jo bi okoto, kito kito bi okoto All you need to do is to go down low (go-go-go) (swaps) Shaggi ti gbe de baby carry go (okoto, so ma da koto) Your body to bad like that, baby let them know Orobo take the floor, baby carry go (ayiii, jo'mo) Ah baby carry go, Shaggi
Writer(s): Temidayo Rapheal Omoniyi, Perry Samuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out