म्यूज़िक वीडियो

में प्रस्तुत

गाने

See everyday i dey wonder why Only you wey dey for my mind And every night i dey feel alright Cos your love e dey on rewind And every time i dey wonder why Your body e dey burst my mind The other guys wanna come close-by They fit look but dem no fit try Ouu i got the picture babe So tell me what you wish for babe You know what I've been through girl I got what you need o Ouu i got the picture babe Don't wait out i miss you babe You know what I've been through girl I got what you need o Ouu tell me why I can't get you out my mind Even when i try to leave All of the things that make me (That make me think of you) Ouu tell me why I can't get you out my mind Even when i try to leave All of the things that make me Yeah she got the electric vibe Oh my God i dey feel alright Touch my body and my head one time What i feel girl I don't deny She a star i no dey surprised But my head no fit understand Why i no fit dey one side Anytime when she leave my yard See everyday i dey wonder why Only you wey dey for my mind And every night i dey feel alright Cos your love e dey on rewind And every time i dey wonder why Your body e dey burst my mind The other guys wanna come close-by They fit look but dem no fit try Ouu tell me why I can't get you out my mind Even when i try to leave All of the things that make me (That make me think of you) Ouu tell me why I can't get you out my mind Even when i try to leave All of the things that make me
Writer(s): Victory Ken-adele Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out