album cover
Daddy
447
World
Daddy 14 जनवरी 2022 को Amazin' Music Group द्वारा एल्बम Daddy - Single के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
album cover
एल्बमDaddy - Single
रिलीज़ की तारीख14 जनवरी 2022
लेबलAmazin' Music Group
भाषाएंEnglish
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा
BPM113

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Icy-K
Icy-K
Performer
COMPOSITION & LYRICS
chibuike kennedy ifeadi
chibuike kennedy ifeadi
Songwriter

गाने

Girl ah me be your daddy
Said it’s original
Na we dey flex dem dey look our pocket o
Ye! We no dey ball on budget o
Mans hot like cigarette , cigarette
When spend money we no dey calculate
Calculate oh ah ah.
Your not feeling tipsy you need a likkle manya o
Huh
Onome say she wan chop my banana o
I’m feeling trippy i need a little Ganja o
Got me feeling like we dey inna Canada
Na we dey flex dem dey look our pocket o
Dem dey look am o !
Ye! We no dey ball on budget o
Ah say we dey push am o !
Mans hot like cigarette , cigarette
When spend money we no dey calculate
Calculate oh ah ah.
Dumebi me I no wan lover I just wan get money
I can see you are looking proper come and touch my body
Aunty with a very big bumper
Make dem call am for me
For your matter me I no need lawyer
And I no call police
Na we dey flex dem dey look our pocket o
Ye! We no dey ball on budget o
Mans hot like cigarette , cigarette
When spend money we no dey calculate
Calculate oh ah ah.
Written by: chibuike kennedy ifeadi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...