म्यूज़िक वीडियो

Peruzzi - Isolova (Official Audio)
{artistName} द्वारा {trackName} संगीत वीडियो देखें

में प्रस्तुत

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Peruzzi
Peruzzi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tobechukwu Victor Okoh
Tobechukwu Victor Okoh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Lussh
Lussh
Producer

गाने

Isolova! Volume in my ear, volume in my ear Lussh! Aii Ah ehn, ole! Ehn ole! Ah ehn, ole! Ole le le le, ole! Ah ehn ole! Ah ehn, ole! Ah ehn, ole! Ole ole le le, ole! You wey dey chop anyhow, ole! Hafa you wan kill person, ole! Chop meat, chop this, chop that, ole ooooh Ole le le le le, ole! You wey dey knack anything, ole! Hafa you wan wound person, ole! Knack, knack, knack, ole oooooh, ole! Ole le le le le, ole! Hands on your head, Old Soldier Go go, go lower Ge ge, game over Iso what? Isolova Hands on your waist, Old Soldier Go go, go lower Ge ge, game over Iso what? Isolova You don do Dremo, ole! You kan do of Lay Lay, ole! Now you want do OBO, ole ooooh, ole! Ole oooooh, ole! Last time you go see Banky, ole! Chop and clean mouth with Hanky, ole! Baby, this hanky Pranky, ole ooooh Ole ooooh, Ole! Stubborn Go Lower Who you? Isolova Stop am Who? Go Lower How do you cope? Isolova Guy wey thief my Jam, ole! He say ehm want drop am, ole! That time you go see Van Damme, ole oooh Ah ole oooooh, ole! Shey you say you know Don Jazzy, ole! Say una meet for Embassy, ole! Ahh you want Jonze their Daddy, ole oooh, ole! You wey dey chop anyhow, ole! Hafa you wan kill person, ole! Chop meat, chop this, chop that, ole! ooooh, Ole le le le le, ole! You wey dey knack anything, ole! Hafa you wan wound person, ole! Knack, knack, knack, ole oooooh Ole le le le le, ole! Hands on your head, Old Soldier Go go, go lower Ge ge, game over Iso what? Isolova Hands on your waist, Old Soldier Go go, go lower Ge ge, game over Iso what? Isolova Stop am Go Lower Who you? Isolova Stop am Who? Go Lower How do you cope? Isolova
Writer(s): Federico Peruzzi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out