गाने

Oh why? oh why? No, no Oh why? oh why? (Yalababa-yala) Yeah Dem dey wonder how I dey take dey live my life I'm sorry, me no fit do without my chargie She dey whine like she no get backbone, her hips don't lie And, me no fit get enough of you E get something wey you do me As you can see I no go let you go, I swear I no go let you go, walahi Olo E get problem wey you carry Omo, e heavy I no go let am pass me by I no go let am pass me by, by oh So, me say Put your body on me, on me Put jara on top, on top Put jara on top, on top Put jara on top, on top Put your body pon me, pon me Put jara on top, on top Put jara on top, on top Put jara, put jara Yeah, I say Put your body on me Lil Miss Put jara on top on this If I shoot shot, girl, I bet, I won't miss Tell what you need, girl I grantin' your wish here Bad girl fire She ride no tire Girl, in your feelings 'cause I'm the one you desire Put your body on top, on top We rock the city on lock, on lock (skrrr, skrrr) Put your body on me, on me Put jara on top, on top Put jara on top, on top Put jara on top, on top Put your body pon me, pon me Put jara on top, on top Put jara on top, on top Put jara, put jara E get something wey you do me As you can see I no go let you go, I swear I no go let you go, walahi Olo E get problem wey you carry Omo, e heavy I no go let am pass me by I no go let am pass me by, by oh Put your body on me, on me Put jara on top, on top Put jara on top, on top Put jara on top, on top Put your body pon me, pon me Put jara on top, on top Put jara on top, on top Put jara, put jara (Already)
Writer(s): Leonard Rwodzi, Sunday Joshua, Ajayi Tolulope Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out