album cover
Sof
2
African
Sof 29 अगस्त 2021 को Independent द्वारा एल्बम Coastline - EP के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
album cover
एल्बमCoastline - EP
रिलीज़ की तारीख29 अगस्त 2021
लेबलIndependent
भाषाएंEnglish
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा
BPM99

म्यूज़िक वीडियो

म्यूज़िक वीडियो

क्रेडिट्स

गाने

Gone are the days we no get any raba o
No food to chop everyday Omo Na yawa o
It's all over, payday getting little closer
Brother man make you no bother ah
Stand gidigba like a soldier yeh yeh
Chorus:
Son of favor , son of favor
Oluwa no let me to fall my hands
Oya Na shey funwon
Son of favor , son of favor
Oluwa no let me to fall my hands
Oya Na Shey funwon
Verse:
This life , life
Many many things dem go try
Maka why, no be lie
I no they can't Deny the fact
Many many times dem don cause disaster
Dey on your own all man Na bastard
No Dey laugh me if I chop my custard
Thank God say belle no be show glass
Chorus:
Son of favor , son of favor
Oluwa no let me to fall my hands
Oya Na shey funwon
Son of favor , son of favor
Oluwa no let me to fall my hands
Oya Na Shey funwon
Verse:
God bad pass any bagger , bad pass any bagger
You can't tell me nada, you can't tell me nada
E bad pass you my sister , bad pass you my brother
You can't tell me nada , you can't tell me nada
Chorus:
Son of favor , son of favor
Oluwa no let me to fall my hands
Oya Na shey funwon
Son of favor , son of favor
Oluwa no let me to fall my hands
Oya Na , Oya Na Shey funwon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...