album cover
Jukebe
2
Afro-Beat
Jukebe 12 दिसंबर 2022 को 4092223 Records DK द्वारा एल्बम Gloria Mundial - EP के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
album cover
एल्बमGloria Mundial - EP
रिलीज़ की तारीख12 दिसंबर 2022
लेबल4092223 Records DK
भाषाएंEnglish
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा
BPM111

क्रेडिट्स

COMPOSITION & LYRICS
Ademola Adekunle Samuel
Ademola Adekunle Samuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Levelz D Vibez
Levelz D Vibez
Producer
Mtouchmix
Mtouchmix
Mastering Engineer

गाने

Uhm ehn uhm ehnehn uhm ehn jukebe baby ay jukebe baby
Uhm ehn uhm ehnehn uhn ehn jekebe funmi jukebe funmi o
Ay ah ah love is beautiful ay, when money enter love is sweeter ay pepper rest o oh oh
And when i look into your eyes, look into your eyes baby
I see paradise my baby mo oh oh oh oh ah
Oya mukulumuke mu keke, anoti elele jukebe baby ye, jukebe baby ah
Oya mukulumuke mukeke, anoti elele jukebe funmi, jukebe funmi oh
See me i no go hurt you never, me and you we go dey chill together
Fly to maldives jaye lavida ah ah lavida loca
See me i no go hurt you never, me and you we go dey chill together
Fly to maldives jaye lavida ah ah lavida loca
Se make i ball you like kanu? o baby
You know that i gat you orente
For your love i fit to fight o koseke seke seke koseke never
Ay ah ah
Love is beautiful ay, when money enter love is sweeter ay pepper rest o oh oh
And when i look into your eyes, look into your eyes baby
I see paradise my baby mo oh oh oh oh ah
Oya mukulumuke mu keke, anoti elele jukebe baby ye, jukebe baby ah
Oya mukulumuke mukeke, anoti elele jukebe funmi, jukebe funmi oh
Ah opeke make i tell you something ah
Na you i wan dey give my loving
Other girls dey plan dey wan do me strong thing
I know their type na why i draw my curtain yeah
I just wanna treat you like a queen that you are jaye quilox Yea
While i sing on stage
Ibaka re lon pami bi oti for days
Ikaka re lon pami bi oti for days ah
I just wanna treat you like a queen that you are jaye quilox Yea
While i sing on stage
Ibaka re lon pami bi oti for days
Ikaka re lon pami bi oti for days
Ay ah ah
Love is beautiful ay o baby when money enter love is sweeter
Omoshalewa ay pepper rest o oh oh ah folake
And when i look into your eyes look into your eyes baby
I see paradise my baby mo oh oh oh ah
Oya mukulumuke mu keke anoti elele
Jukebe baby ye jukebe baby ah
Oya mukulumuke mu keke anoti elele
Jukebe funmi iy jukebe funmi o
Ijo da ijo da ijo da ijo da ijo da ijo da
Mujo wa ijo da mujo le mujo le mujo le gbedu ya gbedu ya gbedu
Ya gbedu ya ko mole ko mole gbe soke gbe soke gbe soke gbe soke gbe soke gbe soke
Ademola mi akanbi
Written by: Ademola Adekunle Samuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...