album cover
Problem (Refix)
19
House
Problem (Refix) 3 अगस्त 2022 को Hit Science Records द्वारा एल्बम Problem (Refix) - Single के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
album cover
रिलीज़ की तारीख3 अगस्त 2022
लेबलHit Science Records
भाषाएंEnglish
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा
BPM113

क्रेडिट्स

COMPOSITION & LYRICS
Reda Mahrouch
Reda Mahrouch
Songwriter
Hart Idawarifagha lshmael
Hart Idawarifagha lshmael
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
RKOV Idahams
RKOV Idahams
Producer

गाने

[Chorus]
Problem no dey finish enjoy yourself
Wahala for the person wey no wan flex
Even though the government dey make us vex
No do like zombie oh
Omo enjoy yourself
[Bridge]
You know all work and no play
Make me a dull boy
Oya knack me Hennessy
Make I fargi well
[Bridge]
You know all work and no play
Make me a dull boy
Oya knack me Hennessy
Make I fargi well
[Verse 1]
Easy wando easy, easy want to nakwa nakwa
Baba want to, easy wanto wanto nakwa nakwa
[Chorus]
Problem no dey finish enjoy yourself
Wahala for the person wey no wan flex
Even though the government dey make us vex
No do like zombie oh
Omo enjoy yourself
Problem no dey finish enjoy yourself
Wahala for the person wey no wan flex
Even though the government dey make us vex
No do like zombie oh
Omo enjoy yourself
[Verse 2]
Mr. President, do normal, do normal
As we dey for here, we dey para we para
Mr. Senator, do normal, do normal
Mr. Governor, governor, oya do normal
[Chorus]
Problem no dey finish enjoy yourself
Wahala for the person wey no wan flex
Even though the government dey make us vex
No do like zombie oh
Omo enjoy yourself
Written by: Hart Idawarifagha lshmael, Reda Mahrouch
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...