गाने

Fuwon Uh loooooo yeah I no go lie See I dey want you I swear my life there's no one above you And for my mind Na you I wan do Anything wey go break us I no do From the time that I met you Many things don change I repent too When I no get you go dey come through Na you be the one I go give all my life to Omo ele to dan to tu wa leran leyin Omo jor ma yi seyin Idi to turn bi steering Omo ma se mi lese dan To tu wa leran leyin Omo jor ma yi seyin Idi to turn bi steering Omo ma se mi lese na Oh baby So baby I wan know your mind My baby So tell me Wetin dey your mind Oh darling Shey you go be my ride or die Cause I just need you by my side Fine girl from 1999 Too set too fine I no fit lie Just tell me Wetin I fit buy To treat you right oh my divine Yo-yo girl I wan know Shey na the body wey dey pepper bi to rodo Ati tomato agino moto Anywhere your body go dey lead I go dey follow Omo ele to dan to tu wa leran leyin Omo jor ma yi seyin Idi to turn bi steering Omo ma se mi lese dan To tu wa leran leyin Omo jor ma yi seyin Idi to turn bi steering Omo ma se mi lese na Oh baby So baby I wan know your mind My baby So tell me Wetin dey your mind Oh darling Shey you go be my ride or die Cause I just need you by my side Let me know(x3) your mind Let me know (x3) your mind Tell me (x3) Wetin dey your mind So baby I wan know your mind So tell me Wetin dey your mind Shey you go be my ride or die Cause I just need you by my side Fuwon
Writer(s): David Uzzi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out