album cover
Philo
5,62,237
Afrobeats
Philo 26 अक्टूबर 2022 को Dangbana Republik द्वारा एल्बम के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया थाHypertension
album cover
सबसे लोकप्रिय
पिछले 7 दिन
00:15 - 00:20
Philo को सबसे अधिक लगभग 15 सेकंड के आसपास इस गाने को पिछले सप्ताह के दौरान खोजा गया था
00:00
00:05
00:15
00:30
00:40
00:50
01:05
01:10
01:25
01:35
01:50
02:00
02:10
02:25
02:30
02:35
00:00
02:45

म्यूज़िक वीडियो

म्यूज़िक वीडियो

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Bella Shmurda
Bella Shmurda
Vocals
Omah Lay
Omah Lay
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Akinbiyi Ahmed Abiola
Akinbiyi Ahmed Abiola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Krizbeatz
Krizbeatz
Producer

गाने

[PreChorus]
Nothing wey I no go do for my Philo
Rest on me like pillow
Omo to po, ten kilo
Ten kilo
Nothing wey I no go do for my Philo
Rest on me like pillow
Omo to dun, ten kilo
[Chorus]
I dey like you, no be whining
You're high key, you dey play for my mind ah
Na your white teeth, e be shining
With your nose ring, you're bad and I like it
[Refrain]
Omo to shan confirma
Met this girl for Osapa
Bad girl tie bandana
Emi lo kan Dangbana
Vuvuzela blow me zella
Me I no like wahala
I dey run from yawa
I just like your matter sister Esther off your pata
[Bridge]
Oh, oh, oh, oh, oh, oh
My favorite liquor, my booze
My favorite music, my blues
[Verse 1]
Nothing wey I no go do for my Philo
My personal olosho, for the days I'm on the low
Nothing wey I no go do for my baby oku
We cause and then discuss and fuck o
She no dey record o
When I hit her my hammer, my sledger
Arnold Schwarzenegger
She dey take am
Penpene penpene da
I cannot play with her
Arsene Wenger
[PreChorus]
Nothing wey I no go do for my Philo
Rest on me like pillow
Omo to po, ten kilo
Ten kilo
Nothing wey I no go do for my Philo
Rest on me like pillow
Omo to dun, ten kilo
Ten kilo
[Chorus]
I dey like you, no be whining
You're high key, you dey play for my mind ah
Na your white teeth, e be shining
With your nose ring, you're bad and I like it
[Refrain]
Omo to Shan, confirma
Met this girl for Osapa
Bad girl tie bandana
Emi lo kan Dangbana
Vuvuzela blow me zella
Me I no like wahala
I dey run from yawa
I just like your matter sister Esther off your pata
[Bridge]
Ah put it in, put it in
Ah make I put it in, put it in
Shey if I put it in, put it in
Shey you go leave it in, can I put it in
Baby can I put it in, put it in
Yeah I go put it in, put it in
Shey if I put it in, will you leave it in
Yeah can you leave it in, I would put it in
[Outro]
Nothing I no go do for my Philo
Nothing wey I no go do for my baby oku
Written by: Akinbiyi Ahmed, Akinbiyi Ahmed Abiola, Chris Alvin Sunday, Stanley Omah Didia
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...