गाने

Ayy, ayy-ayy, ayy Hmm-yeah Oluwaloseyi oh Vibez, mm-ayy (Oh my God, it's Phynest on the beat baby) Dem dey reason my matter, wetin I do dem oh? yeah Dem want throw me punch after dem tie my hand, kilode? Na wetin I do dem? I no know Dem too like to dey show their logo Dem dey call me omo ologo Won tu fe pa'na ogo Ayo, ayo ni t'emi l'ojo gbogbo Ayo (ayo), ayo ni t'emi l'ojo gbogbo (ayo ni t'emi l'ojo gbogbo) Many-Many things wey my eyes don see For this life, dem don show me pepper Everyone go say, that they are loving you At the end of the day, no one loving you (at the end of the day, no one loving you) Ibi ire ni mo yan oh (yayy, ayy-ayy) Iwo ori mi oh (iwo ori mi oh) Sin mi de'bi ire (sin mi de'bi ire) Yayy, ayy Ibi ire ni mo yan oh (ire, ire) Iwo ori mi oh (iwo ori mi oh) Sin mi de'bi ire (sin mi de'bi ire) I don try (I don try) I don try (I don try) I go still dey try again oh (I go still dey try again) I go still dey try again oh I be the boy wey dey browse without data (without data) As the thing dey go, aya won a ja Brand new flows, o tuntun cha cha Me, I no get time for their drama Oh-ah, oh-ayy, oh-oh-ayy Say, my music causin' gobe, oh-ayy Oh-oh-ayy, I dey rota' oh-ayy I give God the glory as e dey, ayy, oh-ayy 'Cause yawa oh Tell me wetin cause the yawa oh? Awon t'emi holla, emi lon wa oh Yeah, yeah, emi lon wa oh, ayy Yawa oh Tell me wetin cause the yawa oh? Awon t'emi holla, emi lon wa oh Yeah, emi lon wa oh, ayy Oh-ayy, oh, ayy-ayy Ibi ire ni mo yan oh (yayy, ayy-ayy) Iwo ori mi oh (iwo ori mi oh) Sin mi de'bi ire (sin mi de'bi ire) Yayy, ayy Ibi ire ni mo yan oh (ire, ire) Iwo ori mi oh (iwo ori mi oh) Sin mi de'bi ire (sin mi de'bi ire) I don try (I don try) I don try (I don try) I go still dey try again oh (I go still dey try again) I go still dey try again oh (Aje on the Mix)
Writer(s): Mansa Jabulani Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out