album cover

Corny

8R&B/Soul2022
album cover
Corny 2 दिसंबर 2022 को 1030family द्वारा एल्बम Corny - Single के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
एल्बमCorny - Single
रिलीज़2 दिसंबर 2022
लेबल1030family
भाषाएंEnglish
BPM109
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा

गाने

Solid gee on this one nwubi ten thirty
Like the moon in the night, girl you light up my life
Like the sun in the day, girl you shine in my life
Me i no go do you corny (me i no go me i no go play with ur love)
Me i no go play with ur love (me i no go me i no go do you corny)
I swear i no go do you corny (me i no go me i no go play with ur love)

There's no need for the makeup (ahn ahnnnn ahn)
Girl ur beauty is ok (oh ooh oh)
I thank god that he gave me you you you you
There's no need for the makeup (ahn ahnnnn ahn)
Girl ur beauty is ok (oh ooh oh)
I thank god that he gave me you you you you you you you
Like the moon in the night, girl you light up my life
Like the sun in the day, girl you shine in my life
Me i no go do you corny (me i no go me i no go play with ur love)
Me i no go play with ur love (me i no go me i no go do you corny)
I swear i no go do you corny (me i no go me i no go play with ur love)
Me i no go play with ur love (me i no go me i no go do you corny)
Ma nau mbere, ok
Babym ma nau mbere, anhan anhan
Ma nau mbere, ok
Babym ma nau mbere, ahn
Take anything (ma nau mbere)
Anything for ur love i go pay (babym ma nau mbere)
I say take anything (ma nau mbere)

Take anything (ma nau mbere) (babym ma nau mbere)
I say take anything (ma nau mbere) (babym ma nau mbere)
Ma nau mbere (babym ma nau mbere)
Written by: Solid Gee

Shazam फ़ुटर

भाषा चुनें:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

हमें फ़ॉलो करें

Loading...