म्यूज़िक वीडियो

म्यूज़िक वीडियो

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
O’fresh
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ofre sh
Ofre sh
Songwriter

गाने

(You too fine lyrics)
(Chorus One). MY BABY TELL ME\" WETIN YOU WANT O I GO BUY O.
ANYTHING WEY YOU NEED O... I\'LL PROVIDE O.
IF NA MONEY YOU WANT O\" I GO GIVE O.
IF NA LOVE YOU WANT O \" I GO GIVE O.
ANYTHING WEY YOU WANT O... I GO BUY O
FERRARI BUGATTI... I GO BUY .
LAMBORGHINI... I GO BUY O.
OLOLOLO... I GO BUY O.
PRIVATE JET... I GO BUY O.
HOUSE FOR DUBAI... I GO BUY O.
BONE STRAIGHT... I GO BUY.
ANYTHING YOU WANT O... I GO BUY O.
Verse One:
TODAY NA YOUR DAY BABY NO TIME.
WE GO PARTY TILL THE MIDNIGHT.
BABY NO TIME TO CHECK TIME O... NA WHERE YOU DEY I WANT TO DEY DEY.
YOU BE MY ANSANWA, ADANMA MY SWEETY PORARO..
E BE YOU ME I DEY LOVE O, NA WHERE YOU DEY I WANT TO DEY DEY.
I NEVER SEE A GIRL WEY FINE LIKE MY BABY O...
I NEVER SEE A GIRL WEY FINE LIKE MY SISI O EHH.
ANYTIME YOU NO DEY WITH ME, NA SO MY LIVER DEY FAIL ME O... AND BABY IF YOU TRAVEL LONG TIME YOU NO WON COME BACK I GO DIE O..
(Chorus Two)
ANYTHING WEY YOU WANT O... I GO BUY O
FERRARI BUGATTI... I GO BUY .
LAMBORGHINI... I GO BUY O.
OLOLOLO... I GO BUY O.
PRIVATE JET... I GO BUY O.
HOUSE FOR DUBAI... I GO BUY O.
BONE STRAIGHT... I GO BUY.
ANYTHING YOU WANT O... I GO BUY O.
(Verse Two)
BABY THE LOVE WEY I GETI FOR YOU, E NO GETI PART TWO O.
AND I GO DO EVERYTHING FOR YOU E BE LIKE SAY NA JUJU O.
BECAUSE MY BABY... (YOU TOO FINE)
YOUR MAMA BORN YOU WELL (YOU TOO FINE)
YOU BE NUMBER ONE O ( YOU TOO FINE)
NA YOU BE THE BEST O (YOU TOO FINE)
EH.. BABY CONFIRM Ehen,,, O MY BABY YOU TOO CONFIRM confirm baby.
BABY CONFIRM kperege, MY WIFE MATERIAL YOU TOO CONFIRM O
ANYTIME YOU NO DEY WITH ME, NA SO MY LIVER DEY FAIL ME AND BABY IF YOU TRAVEL LONG TIME YOU NO WON COME BACK I GO DIE O..
(Chorus Three). MY BABY TELL ME\" WETIN YOU WANT O I GO BUY O.
ANYTHING WEY YOU NEED O... I\'LL PROVIDE O.
IF NA MONEY YOU WANT O\" I GO GIVE O.
IF NA LOVE YOU WANT O \" I GO GIVE O.
ANYTHING WEY YOU WANT O... I GO BUY O
FERRARI BUGATTI... I GO BUY .
LAMBORGHINI... I GO BUY O.
OLOLOLO... I GO BUY O.
PRIVATE JET... I GO BUY O.
HOUSE FOR DUBAI... I GO BUY O.
BONE STRAIGHT... I GO BUY.
ANYTHING YOU WANT O... I GO BUY O.
BECAUSE MY BABY... (YOU TOO FINE)
YOUR MAMA BORN YOU WELL (YOU TOO FINE)
YOU BE NUMBER ONE O ( YOU TOO FINE)
NA YOU BE THE BEST O (YOU TOO FINE)
OBIMO (YOU TOO FINE)
ASAMPETE MO (YOU TOO FINE)
YOU BE NUMBER ONE O..( YOU TOO FINE)
Written by: Ofre sh
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...