क्रेडिट्स
PERFORMING ARTISTS
Wande Coal
Vocals
Fireboy DML
Background Vocals
Kel P
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Udoma Amba
Songwriter
Joseph Charles
Songwriter
Olutowa Ojosipe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Trehy Harris
Mixing Engineer
Chris Athens
Mastering Engineer
Kel P
Producer
गाने
[Intro]
Itʼs Kel-P Vibes
[Verse 1]
Let me take you back to the genesis
When I dey score like Tuta Batis
Your biggest artist sef na catfish
The only thing wey dem know na malpractice
I dey give dem rom-po-pom-pom classics
I go dey, no go dey give dem chances, yeh
And I be setting a legacy
And I don't care about the positive or negative
[Chorus]
Mo ti ṣe, mo ti ṣe, mo ti ṣe wọn leṣe lọ
Mo ti ṣe wọn leṣe lọ
Wọn ni mo ṣe wọn leṣe lọ
Mo ti kọrin China
Mo ti kọrin India
Mo ti kọrin, mo ti kọrin
Mo ti ṣe yin leṣe lọ
Ma a tun se yin leṣe lọ
Mo ti kọrin Yankee
Mo ti kọrin England
Mo ti kọrin China
Mo ti kọrin India
Mo ti kọrin, mo ti kọrin
Mo ti kọrin
[Verse 2]
No go let all my goons attack you
Holy war ọmọ no be battle
We no dey like to dey attach you
And we go cut you nobody go fit to patch you
All of these **** dem be rattle snake
When I pull up in a Maserati I'm allowed to stay
And if you real with me I got you
And when I tell you that I got you, mehn I got you
[Chorus]
Mo ti ṣe, mo ti ṣe, mo ti ṣe wọn leṣe lọ
Mo ti ṣe wọn leṣe lọ
Wọn ni mo ṣe wọn leṣe lọ
Mo ti kọrin China
Mo ti kọrin India
Mo ti kọrin, mo ti kọrin
Mo ti ṣe yin leṣe lọ
Ma a tun se yin leṣe lọ
Mo ti kọrin Yankee
Mo ti kọrin England
Mo ti kọrin China
Mo ti kọrin India
Mo ti kọrin, mo ti kọrin
Mo ti kọrin
Written by: Joseph Charles, Oluwatobi Ojosipe, Udoma Amba

