गाने

Shiiba When you waka need no lights on This your baka be horizon Girl you beautiful gan oo Eh ah ah ah Kilode shon bi shorimeja ni Na only you my eyes just dey see I go follow you go ni sho ooo Eh yeh ee I dont care what you do laye ooo Make no body underrate My babie jowo come and stay ooo Eh ee ah ah Omolabake this your thunder wee Ooo Make e no go boma ye Na wetin dey make man dey craze Omo yen le o le o Oya mo confess Babie you know say you be the best Eh eh Chineke mma ma Make you do your best and Leave the rest Loving your way no joke Omo this kele carry finesse Your matter for my head Carry all your matter for my head Eh eh Bend down selekta Selekta Your body be like fire like fire fire Oh no onro onro oo owo maji onro Dem dey applaud you my oroma You deserve the applauding my Oroma I dont care what you do laye ooo Make no body underrate My babie jowo come and stay ooo Eh Ee ah ah Omolabake this your thunder wee Ooo Make E no go boma ye Na wetin dey make man dey craze Omo yen le o le o Oya mo confess Babie you know say you be the best Eh eh Chineke mma ma Make you do your best and Leave the rest Loving your way no joke Omo this kele carry finesse Your matter for my head Carry all your matter for my head Eh eh
Writer(s): Foluso Awolusi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out