गाने

Me I sing say (giddem) Whine for me For Egberi papa bend for me Timaya For Egberi papa (oh), tell me how you like it now Show me how you want it, I give it to you (wi wi willis give dem) Me sing say Whine for me (whine for me) For Egberi papa bend for me (bend for me) For Egberi papa (oh) Tell me how you like it now Show me how you want it now Turn me up now (uhh) Anything for my baby Girl you whine, you make my brain dey skip eee Oh Baby, I to to to, I to Girl I to to to, I to (uhh) Anything for my baby Girl you make my brain just dey skip eee Baby I to to to, I to Girl come enter my moto Whine for me Oh baby gimme that Sit down pon it, scratch it like you Jimmy Jatt Go down, go down Whine for papi to (ayy) Baby come bend pon me moto (uhh) Anything for my baby Girl you whine, you make my brain dey skip eee Oh baby, I to to to, I to Girl come enter my moto (yeah) Anything for my baby Girl you make my brain just dey skip eee I to to to, I to Girl come enter my moto (ye) Oh baby girl, I love your bozo bozo (bozo, bozo) The wey you whine, I want the bozo bozo (bozo, bozo) I'm international, now me no local (local) Tonight I wanna flex somebody's daughter Me sing say You know me no need no validation Me pop champagne, me no need no validation Anytime me come, demma stand at attention Wen I step inna the place its a steady vibration Me I sing say (uhh) Anything for my baby Girl you whine, you make my brain dey skip eee Oh baby, I to to to, I to Girl come enter my moto (yeah) Anything for my baby Girl you make my brain just dey skip eee Baby I to to to, I to Girl come enter my moto Whine for me For Egeberi papa, bend for me For Egberi papa (oh), tell me how you like it now Show me how you want it, I give it to you baby girl Whine for me For Egeberi papa, bend for me For Egberi papa (oh), tell me how you like it now Show me how you want it, I give it to you baby girl
Writer(s): Daniel Williams, Inetimi Odon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out