गाने

Used to hit it raw can't trust you no more (no!) You've been acting shady Cause the money coming slo-mo And I still dey here dey drink your zobo (sho tan oo oo) Getting high I cannot stand this Altitude Cause you don dey act your drama And you don dey gimme Attitude I know that this love won't last a night or two (Hmm mmm) Only a fool dey find love for Lagos! (Jeje) All of my friends sef them don give up (jeje) Even your faves sef them don break up (jeje) Even your pastor no fit save us! Only a fool dey find love for Lagos! (Jeje) All of my friends sef them don give up (jeje) Even your faves sef them don break up (jeje) Even your pastor no fit save us Make I just roll my claro,shayo,my own Make I just dey on my own (I just dey on my own) Make I just roll my claro,shayo,my own Make I just dey on my own (I just dey on my own) I don see too much in this cold cold Lagos Evil agenda omo na God go save us! Cause half these people wanna see me drown The other half just wanna fvck! But I'm sliding through with grace Make dem no too see my face So I'm always inside Fucking other people's babes I'm the reason why your girl ain't picking up that FaceTime (her face is on something else) Maybe I'm crazy! But that's what life's about Protect your heart and your bank account! Know those who you keep around you Do what you gatto do to find peace Peace! Only a fool dey find love for Lagos! (jeje) All of my friends sef them don give up (jeje) Even your faves sef them don break up (jeje) Even your pastor no fit save us! Only a fool dey find love for Lagos! (jeje) All of my friends sef them don give up (jeje) Even your faves sef them don break up (jeje) Even your pastor no fit save us Make I just roll my claro,shayo,my own Make I just dey on my own! (I just dey on my own) Make I just roll my claro, shayo,my own Make I just dey on my own! (I just dey on my own) Different day na different billing I Dey for house you be out there sinning Shey you no dey tire to dey hurt my feelings Girl no deny am you don pass your limit! (Different day na different billing I Dey for house you be out there sinning Shey you no dey tire to dey hurt my feelings Girl no deny am you don pass your limit)
Writer(s): Emeka George Akumefule, Adeyemi Damilola Temitope, Boluwatife Vincent Ajogwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out