Detu के शीर्ष गीत
इसी प्रकार के गाने
क्रेडिट्स
PERFORMING ARTISTS
Detu
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Desmond Osadolor
Songwriter
गाने
I go by the name Detu
Mama call me say I Dey Okay
I Dey Okay
My baby ask me I Dey Okay
I Dey Okay
My head don full but I Dey Okay
I Dey Okay
Just one puff and I Dey Okay
And I Dey Okay
Girl i'm okay
Girl i'm okay
Girl i'm okay
Girl i'm okay
Girl I'm okay
Short black jiggy from Africa
Bet you all heard about who we are
I nor de hide my face
Even when i see gbege
That be the definition of who we are
For every man get wetin en dey face
I nor fit talk everything in a day
And when i yan people think say i dey craze
But na the pay
Wey i dey chase
Anh han
Kulu jejeje mu jeje
My eyes don see many pepper
So i just do my thing jeje
Make i de find my way jeje ooo
Kulu jejeje mu jeje
My eyes don see many pepper
So i just do my thing jeje
Make i de find my way jeje ooo
Mama call me say I Dey Okay
I Dey Okay
My baby ask me I Dey Okay
I Dey Okay
My head don full but I Dey Okay
I Dey Okay
Just one puff and I Dey Okay
And I Dey Okay
Girl i'm okay
Girl i'm okay
Girl i'm okay
Girl i'm okay
Girl i'm okay
Many many things wey my eyes don see
Dirty from the hennessy
Na Oluwa wey save me now
Nor be by my power nor stamina
That's how you get to learn resilience
Moving in the business
No one compare me now
Na where them de make the money o
You go see me
I de on my neck o
Gold see me
Una go still celebrate the boy boy boy
I must shine when i must shine
So I pick up the phone
Mama call me say I Dey Okay
I Dey Okay
My baby ask me I Dey Okay
I Dey Okay
My head don full but I Dey Okay
I Dey Okay
Just one puff and I Dey Okay
And I Dey Okay
Girl i'm okay
Girl i'm okay
Girl i'm okay
Girl i'm okay
Girl i'm okay
Writer(s): Justice Abel, Desmond Osadolor
Lyrics powered by www.musixmatch.com