म्यूज़िक वीडियो

BANTU - Wayo And Division
{artistName} द्वारा {trackName} संगीत वीडियो देखें

में प्रस्तुत

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
BANTU
BANTU
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Akin Akinhanmi
Akin Akinhanmi
Composer
Adegoke Odukoya
Adegoke Odukoya
Songwriter
Opeyemi Oyewande
Opeyemi Oyewande
Composer
Isaiah Odeyale
Isaiah Odeyale
Composer
Abiodun Oke
Abiodun Oke
Composer
Ayomiku Aigbokhan
Ayomiku Aigbokhan
Composer
Babajide Okegbenro
Babajide Okegbenro
Composer
Babtunde Alabi
Babtunde Alabi
Composer
Mayowa Oshuntokun
Mayowa Oshuntokun
Composer
Akinkunmi Olagunju. Olukorede Omirinlewo
Akinkunmi Olagunju. Olukorede Omirinlewo
Composer
Williams Damilola "
Williams Damilola "
Composer

गाने

All na smoke screen To cause hate and confusion When dem share big money And big big contract Nothing like tribe, nothing like religion No let them scam you With their wayo and division My people dey move Dey look one another with suspicion and fear Poisoned minds fed the bait of hate Decades of mistrust cultivated to segregate We dey loath to sacrifice for common good Our brotherhood and sisterhood Instead make we unite na quarrel and fight All na smoke screen To cause hate and confusion When dem share big money And big big contract Nothing like tribe, nothing like religion No let them scam you With their wayo and division From North- East to South-West Poverty and unrest Common man dey suffer from neglect, daily hunger But the powers that be go dey laugh you and me Fanning panic to cover their looting spree If we no borrow sense and wise up immediately No turning the clock back on our doomed destiny Our so-called leaders have perfected their war against the poor Distraction na their weapon of choice We must call their bluff and free ourselves From all this divide and hate Na them be our enemy gan gan* All na smoke screen To cause hate and confusion When dem share big money And big big contract Nothing like tribe, nothing like religion No let them scam you With their wayo and division
Writer(s): Abiodun Oke, Adegoke Odukoya, Akin Akinhanmi, Akinkunmi Olagunju. Olukorede Omirinlewo, Ayomiku Aigbokhan, Babajide Okegbenro, Babtunde Alabi, Isaiah Odeyale, Mayowa Oshuntokun, Opeyemi Oyewande, Williams Damilola " Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out