म्यूज़िक वीडियो

Rara Rira
{artistName} द्वारा {trackName} संगीत वीडियो देखें

में प्रस्तुत

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Brymo
Brymo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olawale Olofo'ro
Olawale Olofo'ro
Songwriter

गाने

Me and my guys Our party e no dey end Miss White dey for house She go stay with us till the dawn We dey talk the talk We dey work We dey pay for the things wey we want All the dreams of yesterday Dem go come true tomorrow Everybody wey we meet for the places wey we dey go Dem like to jolly like to talk shit And do the things Dem dey talk We no get the time to dey force Wahala dey we go solve Life e too short to worry too much And wait for God to come Ah Rara Rira ra eh Rara Rira ah Rara Rira ra eh Rara Rira ah Bam Bam Bu bum Bam Be Rara Rira ah Bam Bam Bu bum Bam Be Rara Rira ah Rara Rira ra eh Rara Rira ah Rara Rira ra eh Rara Rira ah Bam Bam Bu bum Bam Be Rara Rira ah Bam Bam Bu bum Bam Be Rara Rira ah Me and my guys Our party e no dey end Conversations till dawn Shayo for we cups We dey talk big talk We dey work We dey like things wey be posh All the dreams of yesterday Must to come true tomorrow Everytime we dey for town We dey make the people happy And dem dey talk to us And walk to us Say Dem like the way we dey roll We no get the time to dey force Wahala dey we go solve Life e too short To worry too much And wait for God to come Ah Rara Rira ra eh Rara Rira ah Rara Rira ra eh Rara Rira ah Bam Bam Bu bum Bam Be Rara Rira ah Bam Bam Bu bum Bam Be Rara Rira ah Bam Bam Bu bum Bam Be Rara Rira ah Bam Bam Bu bum Bam Be Rara Rira ah Me and the people Our hardwork been no dey pay The world e dey turn We dey constantly on the run Everybody dey come Dem dey bring the chains and the cuffs Dark skin people dey run run Some dey wait for help from the Lord
Writer(s): Ashimi Ibrahim Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out