गाने

Ka anyi jewe Ka anyi jewe Amazin' Ekelebe, ekelebe Ekelebe oh Ekelebe Ekelebe, ekelebe Ekelebe oh Ekelebe This one no be Insta Say we get money in a real life (Real life) Everyday we throw a big party And you know sey it's a big vibe (It's a big vibe) Too much cash in my hand And the girlie dem ah giving me the green light (Gimme the green light) I get this kele for my side She dey reason me, i don't wanna think twice (Mi cyan think twice) Uh Money no dey gimme joy finally (Money no dey gimme joy finally) Without the money I no fit chop finally (I no fit to chop finally) Money no dey gimme joy finally (Money no dey gimme joy finally) Without the money I no fit chop finally (I no fit to chop finally) Money come, money go, money joro Without the money no kele want to follow No money more problems follow More money more problem I still gotta get the bag now I chased the bag down Money be the reason why I chop the life now I am the man now Just the flex now Money be the reason why Money no dey gimme joy finally (Money no dey gimme joy finally) Without the money I no fit chop finally (I no fit to chop finally) Money no dey gimme joy finally (Money no dey gimme joy finally) Without the money I no fit chop finally (I no fit to chop finally) If no be money talk omo na problem you dey find (Problem you dey find oh) Abegi give me shayo make I take dey cool my mind (Take dey cool my mind oh) As the yawa plenty I no come dey understand (Come dey understand oh) Na why I'm steady sticking to my melody (Ehnn) The music ah mi healer and mi medicine (Ehnn) This one no be Insta Say we get money in a real life (Real life) Everyday we throw a big party And you know sey it's a big vibe (It's a big vibe) Too much cash in my hand And the girlie dem ah giving me the green light (Gimme the green light) I get this kele for my side She dey reason me I don't wanna think twice (Mi cyan think twice) Uh Money no they gimme joy finally (Money no they gimme joy finally) Without the money I no fit chop finally (I no fit to chop finally) Money no they gimme joy finally (Money no they gimme joy finally) Without the money I no fit chop finally (I no fit to chop finally) (I no fit to chop finally) Finally Money no they gimme joy finally
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out