क्रेडिट्स
गाने
Talent re po
Talent re po
O fun won Je lomode la Agba ni irepo
Hun iyi re po
Oya te record
Those babes no Dey reallly understand
Everything na packaging ye ye
Shey romo
Abi na cloud 9 wey dem Dey talk be this
Shey romo
Ogbe mi wo somo
When it come to my own type
I be badboy fa one of his kind
Molenu ni gboro
Won ni won wa mi
Won Komi je indomie
Record label Dey find
Who get this kind vibe
Wey wear high heel
Ah shen rimi
Mo fun won je really
I'm just here making you happy
Same vibe with different effizy
If you know you should know
I'm here to take over
I'm here to stay over
Overnight, overnight wo wo wo wo
Talent re po
Talent re po
O fun won Je lomode la Agba ni irepo
Hun iyi re po, Oya te record
Those babes no Dey reallly understand
Everything na packaging ye ye
Rora ma gbemi trabaye Omoge
Anything I do here
For sure mo ma shalaye
Accountability is needed
Cus won ni won wa mi
Won ko mije indomie
Record label Dey find me
Who get this kind vibe wey wear high heel
Ah ah ah ah
Moti de siyin lorun
Moki Onile mo ki alejo
I'm here to give you all the vibe
Won ni won wa mi
Won Komi je indomie
Record label Dey find
Who get this kind vibe
Wey wear high heel
Se n ri mi
Se n ri mi