म्यूज़िक वीडियो

With My Love
{artistName} द्वारा {trackName} संगीत वीडियो देखें

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Humblesmith
Humblesmith
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ekenedilichukwu Ijemba
Ekenedilichukwu Ijemba
Songwriter

गाने

Yo yo yo Yo yo yo Yo yo yo yo Showboy Anywhere She go She dey tele dem say Na only she be the one for me Say my enemies no wan hear say Love nwantinti no dey work for me No be mini mani mo She ma paracetamol When my head dey ache me Original mama love Wey dey put am for my head Na only She be my company oh I dey with my love I just wanna live my life with my love I just wanna live my life with my love I just wanna live my life with my love Oh Lord With my love I just wanna live my life with my love I just wanna live my life with my love I just wanna live my life with my love Uh uh uh uh uh uh uh uh uh uh uh Oh ma Ghad I never see dis kind lady Do me like say I drink pami Body fine like she be mani Interesting thing The thing b'say she too sabi No one can do me like you do Anything I can do for you No be mini mani mo She ma paracetamol When my head dey ache me Original mama love Wey dey put am for my head Na only she be my company oh I dey with my love I just wanna live my life with my love I just wanna live my life with my love I just wanna live my life with my love Oh ghad With my love I just wanna live my life with my love I just wanna live my life with my love I just wanna live my life with my love Uh uh uh uh uh uh uh uh uh uh uh Chi my love Somebody daughter is my love Anywhere I go with my love Anything I do for my love Osinachi is my love Somebody daughter is my love Anywhere I go is my love Anything I do for my love
Writer(s): Ekenedilichukwu Ijemba Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out