album cover
Truth
7,627
Alternative
Truth 26 अक्टूबर 2020 को Chan Empire द्वारा एल्बम के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया थाTruth - Single
album cover
एल्बमTruth - Single
रिलीज़ की तारीख26 अक्टूबर 2020
लेबलChan Empire
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा
BPM100

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Wizard Chan
Wizard Chan
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Fuayefika Maxwell
Fuayefika Maxwell
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
yoyo
yoyo
Producer

गाने

[Intro]
All of una
Look at what you've turn us to now
We pray your conscience go judge una
E go remind una to do better
All of una
Corruption and greed dey wire una
Religion sef dey divide una
E dey scatter una, make I define borla
[Verse 1]
Let me take you back to the roots
Let me preach let me give you some hullabaloo
Let me talk let me speak up my truth
The devil is a fool and you know this is true
I really hope we take some advice
Listen to the word of God and free your mind
Of hate, deceit or fake
Life we are living of a deep bondage
[Verse 2]
The government are sleeping on the people they are serving
Commissioners and senators are living their lives lavish
Leaving little or non for the poor little masses
Oh my God, this is so tragic
The boys of the street they woke up from sleep
Woke up the wounded lions never sleep
Hustle defeats poverty greed
Stand up tall you better stand on your feet
[Bridge]
All of una, all of una, all of una, all of una leave that story
Iriokwona, iriokwona, iriokwona, iriokwona story story
All of una, all of una, all of una, all of una leave that story
Iriokwona, iriokwona, iriokwona, iriokwona story story
[Chorus]
Truth, one day them go lose
Oh-oh truth, who be beast who be zoo
Ahh-ahh truth, them go see déjà vu
Oh-oh truth, one day them go lose
[Verse 3]
I was sitting at the corner
Looking for clean water
The only water way dey give us hope na holy water
What about the money? Wey no reach the masses
Just because you can light us like a matches
I have been on the road since I was born
Everybody wanna go but where the road
Where the school, where the light, where the water?
Commissioner man you better commission am proper
[PreChorus]
All of una
Look at what you've turn us to now
We pray your conscience go judge una
E go remind una to do better
All of una
Corruption and greed dey wire una
Religion sef dey divide una
E dey scatter una, make I define borla
[Chorus]
Truth, one day them go lose
Oh-oh truth, who be beast who be zoo
Ahh-ahh truth, them go see déjà vu
Oh-oh truth, one day them go lose
[PreChorus]
All of una
Look at what you've turn us to now
We pray your conscience go judge una
E go remind una to do better
All of una
Corruption and greed dey wire una
Religion sef dey divide una
E dey scatter una, make I define borla
Written by: Fuayefika Maxwell
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...