म्यूज़िक वीडियो

Jonzing Boy
{artistName} द्वारा {trackName} संगीत वीडियो देखें

में प्रस्तुत

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Ruger
Ruger
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Michael Olayinka Adebayo
Michael Olayinka Adebayo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Millar Mix
Millar Mix
Mastering Engineer
Kukbeatz
Kukbeatz
Producer

गाने

(Kukuruku) So many people ask me how I dey do am? Ibere But if I do anything, you go table am, mm No try relax me, I no dey cool down, uh-uh, uh Anybody try crape me, I go disable am o I am jonzing Baby, I'm a jonzing boy I am jonzing Baby, I'm a jonzing boy I am jonzing Baby, I'm a jonzing boy I am jonzing Baby, I'm a jonzing boy, mm-mm No whine me, I dey try Took over the game with only one eye Anytime I drop, dem a break dem spine I'll never go down, always in my prime Bloodclaat, let this be the last time you mention my name Or ever cross my line Nigga, I dey bone, never always smiling I no fit chop blow, bro, I'm always guiding I am jonzing Baby, I'm a jonzing boy I am jonzing Baby, I'm a Jonzing boy I am jonzing Baby, I'm a jonzing boy I am jonzing Baby, I'm a jonzing boy, mm-mm Guy, I dey warn you If you near me, you go chop bazoo' No dey yarn me dust, my guy, I dey warn you I dey shine 32, no go change my mood, hmm And if your girl near me Better know she go chop my bamboo Hold your babe, I dey try warn you 'Cause low-key, she don dey feel my moves Make I explain to you Make I break am down to you into two I get many-many things to do But I go try make time to speak to you, preach to you Gucci from head to toe Cash out dollar or even crypto-to And my girl got a sweet toto Fine pass Sikiratu Sindodo Mo shi n do'bo No whine me, I dey try Took over the game with only one eye Anytime I drop, dem ah break dem spine I'll never go down, always in my prime Bloodclaat, let this be the last time you mention my name Or ever cross my line Nigga, I dey bone, never always smiling I no fit chop blow, bro, I'm always guiding I am jonzing Baby, I'm a jonzing boy I am jonzing Baby, I'm a jonzing boy I am jonzing Baby, I'm a jonzing boy I am jonzing Baby, I'm a jonzing boy, mm-mm (Milla Mix) (Kukuruku)
Writer(s): Michael Olayinka Adebayo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out