album cover

Final something

7,369Afro-Beat2024
album cover
Final something 10 फ़रवरी 2024 को Hope Music Publishing द्वारा एल्बम When we first met के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
एल्बमWhen we first met
रिलीज़10 फ़रवरी 2024
लेबलHope Music Publishing
भाषाएंEnglish
BPM
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा

गाने

I go stand by you through your rainy day There for you when there seems no way You're my morning sun you're my woman crush
Girl, I'm feeling you(feeling you ooo)
We could fight sometimes but we make up quick
We've come a very very long way So nobody nofit take you from me
Girl, you activate activate me I be zombie man for my baby Anything you talk i go do walai You be captain now for my spaceship If you leave me girl i don lose my way So buckle up before the ship capsids
Cuz you be final some you be final something Baby you be final some you be final something Baby you be final some you be final something You be final something you be my last bus stop no cap for my baby
Let me tell you likkle something about me weba She be my pretty little girl from Bamenda
Like monkeys we be kiss for tree oo Back in those days we don drink garri
That time wehh hungry be wan finish my head
I thank God you stood by me o ah ah
Now look at us we dey today na God ie grace
I go stand by you through your rainy days There for you were there seems no way You're my morning sun you're my woman crush girl I'm feeling you
We could fight sometimes but we make up quick
We have come a very very long way
So, nobody no fit take you from me
Cuz you be final some you be final something Baby you be final some you be final something You be final some you be final something Baby you be final something, you be my last bus stop no cap for my baby
Eya no cap for my baby na na na
Written by: Bobo FDG, JusKris

Shazam फ़ुटर

भाषा चुनें:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

हमें फ़ॉलो करें

Loading...