म्यूज़िक वीडियो

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Marleykiddo
Marleykiddo
Performer
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Performer
COMPOSITION & LYRICS
T.I BLAZE
T.I BLAZE
Songwriter

गाने

Mm, eh-eh, ehh Mm, ah-ahh See, dem call me Marleykiddo, ayy-ahhn Mi'mo pe ogun l'aye, I foh don come with weapon (come with weapon) 'Cause if you see the energy wey niggas dey use bomb ('cause if you see the energy wey niggas dey use bomb) We suppose dey happy, coming out with big fu-u-nds (funds) Mummy, I am sorry, I don follow dem do fra-'a-ud, yeah (I don follow dem do fra-'a-ud, yeah) For this one life wey I come, sapa is not for me (not for me) Iya ti baba je, k'oma shey d'ori t'emi (k'oma shey d'ori t'emi) If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t'emi Take the risk to make anything for the money For this one life wey I come, sapa is not for me (not for me) Iya ti baba je, k'oma shey d'ori t'emi (d'ori t'emi) If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t'emi Take the risk to make anything for the money Talika o r'aye wa, talika o r'aye wa Baba, bless me on time K'emi mashe sinwon wa, k'emi mashe sinwon wa Bombing two-four, seven, omo iyami, no sleeping Ati cashout le, we still dey fear ripping No joy zone, heart is fucking weeping Do Celeb, update, 2K wo CashApp, ripping I don follow dem bomb, I know say na sin I know say na crime but, I need this money (this moneyyy) I dey hold the konji, dey hustle on G (on G) As I dey sail, make my ship no go sink Ayee, awu (ayee, awu) Malo ma duro d'awoof (malo ma duro d'awoof) Ifa ma n f'apo ya, when I no chop taboo (ifa ma n f'apo ya, when I no chop taboo) The last thing na to lose (na to lose) The last thing na to go astray for the mulla (for the mulla) For the raba, for the gwalala, odikwa fine You dey carry me go far, oun gbemi lo far O gbemi lo far away (far away), o gbemi lo far away (far away) For this one life wey I come, sapa is not for me (not for me) Iya ti baba je, k'oma shey d'ori t'emi (k'oma shey d'ori t'emi) If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t'emi Take the risk to make anything for the money For this one life wey I come, sapa is not for me (not for me) Iya ti baba je, k'oma shey d'ori t'emi (d'ori t'emi) If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t'emi Take the risk to make anything for the money 'Cause if you no get money, my gee, you no fit le'ko I must make am, kosi b'oshey le to Man go survive, but, ama ta Pito Make I see huge money, spend am on maami oh-oh Mofe ma gara lo, kin tu ma gara bo (mofe ma gara lo, kin tu ma gara bo) Kin pull up ninu Bentley, kin tu k'awon olosho mi s'inu G-Wagon (kin pull up ninu Bentley, kin tu k'awon olosho mi s'inu G-Wagon) For this one life wey I come, sapa is not for me (not for me) Iya ti baba je, k'oma shey d'ori t'emi (k'oma shey d'ori t'emi) If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t'emi Take the risk to make anything for the money For this one life wey I come, sapa is not for me (not for me) Iya ti baba je, k'oma shey d'ori t'emi (d'ori t'emi) If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t'emi Take the risk to make anything for the money Tali', talika o r'aye wa, talika o r'aye wa Baba, bless me on time K'emi mashe sinwon wa, k'emi mashe sinwon wa Bombing two-four, seven Ayee, awu (ayee, awu) Malo ma duro d'awoof (malo ma duro d'awoof) Ifa ma n f'apo ya, when I no chop taboo (ifa ma n f'apo ya, when I no chop taboo) The last thing na to lose (na to lose) The last thing na to go astray for the mulla (for the mulla) For the raba, for the gwalala, odikwa fine You dey carry me go far, oun gbemi lo far O gbemi lo far away (far away), o gbemi lo far away (Sunshine on the Mix)
Writer(s): Lonnie Rashid Lynn, Pharrell L Williams, Clifford Joseph Harris Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out