म्यूज़िक वीडियो

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Raymond Fix
Raymond Fix
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Raymond Fix
Raymond Fix
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Kel P
Kel P
Producer

गाने

Oh nana o wetin you dey do Me I no go lie e dey skele my head o Mmmm no be today Say this love wey I get for you Na maza maza No be shaka shaka I no go play you likey jazz unpunasumu kitty cat Put on your neck 5 karat o I no go check the price o I no go waste another day I wanna take you straight to church Me and you run this race for life o I no leave you behind o ye Nana Nana full of grace nana geti flavor flavor say Nana Nana full of grace nana geti flavor flavor say Nana Nana so continental Nana drive me mental Nana na up nepa eh eh Nana Nana no dey fake am Nana say she get am Nana miss independent ye eh When you put on your tele Put on your tele you go see my Nana see my nana eh When you turn on your radio Turn on your radio you go hear my nana hear my nana ye e Nana Nana full of grace nana geti flavor flavor say Nana Nana full of grace nana geti flavor flavor say Nana Nana so continental Nana drive me mental Nana na up nepa eh eh Nana Nana no dey fake am Nana say she get am Nana say she get am I no go play you likey jazz unpunasumu kitty cat Put on your neck 5 karat o I no go check the price o I no go waste another day I wanna take you straight to church Me and you run this race for life o I no leave you behind o ye Nana Nana full of grace nana geti flavor flavor say Nana Nana full of grace nana geti flavor flavor say Nana Nana so continental Nana drive me mental Nana na up nepa eh eh Nana Nana no dey fake am Nana say she get am It's STG
Writer(s): Raymond Fix Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out