गाने

Tell me what you like girl ah What Oh oh oh oh Tell me what you like girl ah I really want to love you but Your problem sef na yawa oh I really want to own you but Your problem sef e yakpa oh Plenty love in my heart Wey me want show e yakpa oh But if I open my heart Two minute sef you don Jakpa oh oh Come,come gimme love Come gimme lo lo Come gimme loving So many love for the street Wey de off me So many love for the street Wey de off me oh Come,come,come gimme love Come gimme lo lo Come gimme loving So many love for the street Wey de off me So many love for the street Wey de off me I go dey think Na everyday me I no fit eat Na every night me I no fit sleep Na every night me I no fit sleep No fit sleep Heart go dey beat Na your face me I want to see And na your space me I want to chill And na your body me I want to feel Want to feel girl I've been navigating street alone Tryna get feeling fix like so Saw a pretty girl with the feeling i Like and her body so fine,body so right Oh right Tell me what you really need Baby girl you be my wine Let me sip and let me dig and Let you grind Different kind of thing That I want to try on you oh So you go turn up tonight Cos you feeling me And we burn up tonight While you pleasing me Different kind of thing Wey you really need I go de give her la la la la la la Come,come,come gimme love Come gimme lo lo Come gimme loving So many love for the street Wey de off me So many love for the street Wey de off me oh Come,come gimme love Come gimme lo lo Come gimme loving So many love for the street Wey de off me So many love for the street Wey de off me I go dey think Na everyday me I no fit eat Na every night me I no fit sleep Na every night me I no fit sleep No fit sleep Heart go dey beat Na your face me I want to see And na your space me I want to chill And na your body me I want to feel Want to feel girl
Writer(s): Samuel Egbeyon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out